Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,128 members, 7,818,384 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:05 PM

Hey!!! I Don Die Ooo - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Hey!!! I Don Die Ooo (577 Views)

Mohammed Ali don die! / Hello Guys Shey Weird Mc Don Die Ni? / Why I Don’ T Wear Bra – Yvonne Nelson (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hey!!! I Don Die Ooo by amsoslim(m): 10:11pm On Mar 13, 2015
E get one particular restaurant wey i dey go chop 4 G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too...
Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach d restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am finish, i no shout.
I collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyinbo na mumu o, wetin dey make am shout like dat? Na so i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000. Na then I shout hey! heyy!! heyyy!!! heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy...........Up till now, I still dey shout ....
Re: Hey!!! I Don Die Ooo by Nobody: 10:20pm On Mar 13, 2015
Yawns!
Re: Hey!!! I Don Die Ooo by Nobody: 10:25pm On Mar 13, 2015
lame
Re: Hey!!! I Don Die Ooo by santos876(m): 10:25pm On Mar 13, 2015
lolsss.keep shouting.dem fit mercy u if u coutinue shouting.u go wash plate tyer.if u dey wash u dey shout hey!hey!!since u wan shout
Re: Hey!!! I Don Die Ooo by amsoslim(m): 10:41pm On Mar 13, 2015
I stil dey shout na sotey evn d fud n xtra wey I collect don comot fr my belle finish

(1) (Reply)

Revealed, Kim Kardashian To Be A Judge On Australia's Next Top Model / Check Out Billionaire Dangote When He Was Broke / Again : Emmanuel Adebayor Comes For His Older Brother In New FB Post

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.