Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,112 members, 7,811,129 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 01:21 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Islam for Muslims / Muslims Sister In The House (11176 Views)
Tony Blair's Sister In Law Converts To Islam, Gives Inspiring Speech / Sister-in-law Of Former British PM Details On How She Embraced Islam / Brothers An Sister In Islam (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 1:00pm On Mar 11, 2009 |
Lagosboy Ur daughter has spoken she said she does not need a new mummy My Fadeelah na man Riskie sef na man, me na man, Fellis na chic, go pursue am |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 2:28pm On Mar 11, 2009 |
mukina2: which daughter u give me nah Mukinah ? na u born am for me? When she talk dat one U just dey pour sand into my garri no let all d people wey i dey chase run commot from me nah.If they run na u i go come back for o |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 3:02pm On Mar 11, 2009 |
err the daughter err come back for me? i have bia bia na |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 3:26pm On Mar 11, 2009 |
Go bring Fadheelah cum kia kia as u don disapper with riskie Shebi u talk say she fine die why u cum dey hide am , u put niqab for her face as well? |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 4:02pm On Mar 11, 2009 |
what language you dey hear well? Fadeelah na man , full grown guy sef with bia bia Riskie says hi sha, say i should wish you well |
Re: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 4:41pm On Mar 11, 2009 |
U DIS LAGOSBOI UR OWN TOO MUCH NA HOW MANY U 1 MARRY, ABI U DON 4 GET ME? |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 5:16pm On Mar 11, 2009 |
When i no see u again nkan mukinah don give u to another person, she carry riskie sef go, dats why i be dey chase Fadheelah now wey no even dey NL. My case no gud sef Mukinah u suppose pity me nah. alimah u neva submit ur cv to mukinah ? why nah? |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 5:56pm On Mar 11, 2009 |
Alimat Please help me ask am o lagosboy what do you want? Alimat is ready to go marry her na |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 2:00pm On Mar 12, 2009 |
Na you won conduct the nikkah? |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 2:14pm On Mar 12, 2009 |
yes with the other Alhajis here . Jarus, Babs, OYB and co you don pursue Fellis comot |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 3:32pm On Mar 12, 2009 |
wetin u won make i do nikkah and half of d deen nah. Na part of my ibadah ok i don keep shut |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 5:53pm On Mar 12, 2009 |
i don talk my own |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 12:26pm On Mar 17, 2009 |
where is Riskie? and Fellis? lagosboy you see her? |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 5:02pm On Mar 17, 2009 |
And olabowale , and babs? . |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply)
Useful Smartphone Apps for Muslims / Points To Assist A Declining Marriage / Lagos Did Not Ban Hijab In Public Schools
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |