Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,730 members, 7,817,008 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / hilarious _Adult Mess (904 Views)
Pictures That Will Mess With Your Brain! / Na Who Mess On The Bus / The Day I Mess In My Father's Presence. (2) (3) (4)
hilarious _Adult Mess by Nobody: 4:46pm On Apr 15, 2015 |
One day, i was standing by the fence in our compound viewing the surrounding in the evening around 6.00pm. Suddenly, i heard a loud slap, "Gbozaaa!' "you dey mad? That one resemble small pikin mess? Being naturally curious i stepped out of the gate to have a better view. na so dem gist me story. my neighour, his wife and 4 years old boy dey eat ewa{beans}. Suddenly, na one kind bad odor dey ooze from one corner where dem dey chop. The man holding his nose and frowning bitterly,speaking" NA WETIN BE DAT? The wife responding, talking to her child.. Temitope, kilode? Hian! Why you come do dis kind thing? I don tell you say make you nor dey mess for where we dey e...before she could complete the statement., na GBOZAA for her face.the man speaking"you dey mad? Dat one resemble small pikin mess? Smell am well, you think say i nor know adult mess? Idiot!, you wan lie for Tope head." Nlanders, na so i laugh so tie i wan faint... All these people when dey like lie for children head. Shooooooo.... # back2business |
Re: hilarious _Adult Mess by Nobody: 5:05pm On Apr 15, 2015 |
ROTFL LOL, I can't hold back my laughter... LWKMD 1 Like |
Re: hilarious _Adult Mess by Bobbyjay001(m): 5:30pm On Apr 15, 2015 |
Not funny 1 Like |
Re: hilarious _Adult Mess by Nobody: 3:46am On Apr 16, 2015 |
Re: hilarious _Adult Mess by johnydon22(m): 9:38am On Apr 16, 2015 |
hahahahahahahaha funny oo 1 Like |
Re: hilarious _Adult Mess by Nobody: 10:49am On Apr 16, 2015 |
All dem boiz and gurls when they like lie 4 children head... |
(1) (Reply)
Assuming Abraham Was Your Father / Picture Of The Dat / Slap Your Lover And Get $1000000 Per Slap, How Many Can You Give Him Or Her
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |