Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,169 members, 7,953,627 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 09:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (56768 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:55pm On Jan 19, 2009 |
iice: Excellente! Mukii When you go like resume? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:57pm On Jan 19, 2009 |
chei!!! see coup. wey my sleeping pill? cuz i know say this na one afternoon dream brash if ya PA nor comot for my front hin go wound o laydee na you be pako . infact start returning all the things you don use style tif from me proper ajemargarine like me you berra take over ur cleaning and washing job back o you sabi wash well well |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:12pm On Jan 19, 2009 |
Mukii Dont worry, u will enjoy the job I no dey messy I dont eat too much And i dont soil clothes like a baby So your job has been made easier Times are tough, u wont get a better offer on the table especially with the financial market and economic crisis sweeping through the globe! IICE What extra incentive can i throw in to make it more appealing to Mukii? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:13pm On Jan 19, 2009 |
and i say i nor want give iice she say she want |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:27pm On Jan 19, 2009 |
Laydee. . .na your dream job na You no even gas work hard since brash dey easy to look after, hin nor dey messy etc I don retire My days of laying in the sun are now Nor try point brash to my side Your contract don already dey drafted . Brash, add her peppered flavored chingum |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:37pm On Jan 19, 2009 |
brash who else sabi the job reach iice? she sabi do her job well o. washing cleaning and ironing in record time sef hire her iice all the way laydee i don dey campaign for you o |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:37pm On Jan 19, 2009 |
IICE Yes oo Contract has been drafted and printed It was picked up by the mail dude and will arrive at Mukii's tmor morning! Mukii Peppered chingum will be the iceing on the cake And nor worry, u know need wear uniform, u can dress in jeans and sneakers!! Looking forward to welcoming you in your new role on the 26th of January 2009 Hehe |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:40pm On Jan 19, 2009 |
brash make that mail man reach my door hin go see sontin iice dey available |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:44pm On Jan 19, 2009 |
Mukii Nothing wey u fit do unless u wan sleep Police cell! And i am sure u no go like am because it is hell on earth! |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:45pm On Jan 19, 2009 |
iice nor dey available Laydee i nor know who you dey campaign for ooo Brash, i know say you sabi correct thing . Muki na the best for the job. No time wasted, well executed and well worth your tomtom and chingum |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:52pm On Jan 19, 2009 |
Mukii I don warn u U attend interview, i hire u, u come dey front becoz IICE dey here!! If u no resume next monday, na tow truck wey go come carry you comot for house! # IICE Make we enforce uniform? A maid skirt, stockings and smart shirt? U know corporate maid style! Mukii clothing allowance sef go dey, so no fear or u fit wear ur converser on the the dress code above!! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:54pm On Jan 19, 2009 |
na only front i dey do, what of sides and back i dey sue una for trying to force an Aje like me to work my lawyer will be calling you |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:01pm On Jan 19, 2009 |
Brash make we slowly work in the uniform. Make muki dey settled in first Then she can wear pink uniform Laydee you still dey claim bota? Make i send telegram to uncle sef for zonal Hin go settle this bota/pako thing You know i loff you |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 6:04pm On Jan 19, 2009 |
Mukii u know say if uncle for zonal recieve that telegram, foul yansh go blow open?! Anyway we will be expecting you on your first day of work Are you looking forward my dear? Dont bring a lunch box as lunch provision has been factored into the terms and condition of your employment! IICE We go integrate the pink uniform later then Chei i can wait for my newest employee, i plan to wash am with pammy! |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:07pm On Jan 19, 2009 |
Chaiii this job na dream job. Free food, free pammy, dress code anything goes. . . for now Tomtom and peppered flavored chingum. . . With bonus sef. . .laydee na good job ooo Brash , me don waka. . .i need sleep Take care of mi loff Laydee Twinny ooo! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 6:10pm On Jan 19, 2009 |
IICE No worries, she is in safe hands! Chat to you laterz Mukii Oya come here naw! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:12pm On Jan 19, 2009 |
Laydee Pink wetin thank God sef say nor be me get job na you go do am pako like you, make we call zonal uncle o make hin con settle this once and for all rest well sweet dreams tri tri brash i don sue already Ika you know i luff you take it easy come with the o |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:12am On Jan 20, 2009 |
yayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy! this house dey empty , make i go tiff pammy? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:14am On Jan 20, 2009 |
@ twinny ,mk2 and mr crackles sending the loff right back at cha! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:14am On Jan 20, 2009 |
ikamefa: For where? If i catch you, na godogodo go bullala your bum! If you touch that pammy, Brash go rain blow for ur head! IkaaA na u be dis? Person talk say na midnight wey i fit catch you, so i come set trap!!! I don miss u die |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:16am On Jan 20, 2009 |
ikamefa: Recieved and acknowledged on behalf of me, twinny and MK2! We loff you |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:17am On Jan 20, 2009 |
MrCrackles: ha! brash i nor know sey you dey house oh! yes na me come na make we pally shack all the pammy before muki and iice go waka come back i don dey crave pammy since! oya na! pour me a big cup
|
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:21am On Jan 20, 2009 |
ikamefa: Ok me we pally drink the whole gourd finish I get peppered ponmo as well, d tin sweet, i carry am come from naija Chei, 4 is a crowd, 2 is manageable Me and IkaA all d way to pammy paradise tonight! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:26am On Jan 20, 2009 |
yippeeeeeeeeeeee peppered ponmo? the thing get ugu taste??" " abi na bitter leave dem take prepare am? yes oh! all the way to pammy paradise, just hold yah side wella c o s this pammy na overnight oh,the thing nor dey fear face " " erhmmmmm you bring gala come from 9 j a? |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:28am On Jan 20, 2009 |
I bring gala come oo and fan yogo Make i bring? I buy u pirated Alhaji CD too, u go dance? Pammy paradise is the way forward I know say na me and u sabi shack pammy pass!! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:37am On Jan 20, 2009 |
but of course! wey the cd? dem still dey sell fan yogo for naija na wah! na oshodi gala i dey find jare yes ke! nor mind my twinnies dem dem nor sabi nattin ( muki and iice nor be me type this one oh, my keyboard has a life of its own " " ) |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:43am On Jan 20, 2009 |
The CD dey with Mukii, she dey burn am! Common dem still dey sell fanyogo naw, d thing wey i never see for donkey years, same ol same after dat long! Na airport road gala wey i get oo, u go manage am? IkaA u no go kill me with ur wicked sense of humour! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:50am On Jan 20, 2009 |
airport road? that one is too ajebotaish for me jare! i need either A.J city gala, or munshi own nor mind me jare! what about kulikuli? |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:52am On Jan 20, 2009 |
Kullikulli for where?immigration no allow make i carry am enter Dem talk say if not for my Red Passport, dem for deport me back to Naija for bringing contraband! I go send for Ajegunle Gala, but where false teeth when u wan chop am oo coz na so so stones wey go full and ur teeth fit scatter! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 2:00am On Jan 20, 2009 |
haaaaaaaaaaaa those immigration people sef dey to oversabi i was going to ask you for: tanfiri boli and epa guguru kilishi agbalumo asala " " MrCrackles: gbam! i knew you were going to ask na! i don ready for you since! if my teeth scatter i get spare ones as you can see " " brash gotta run! later
|
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 2:03am On Jan 20, 2009 |
Ikaa Nite me loff Chat to you later Me sef dey go sleep IICE and Mukii Sleep tight! |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 10:24am On Jan 20, 2009 |
Twinnyyyyyyyyyyyy ar not catch you again You no go kill me Brash! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)
I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only / Gentlemens Club.....you are all welcome. / ...
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |