Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,167 members, 7,849,602 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 05:35 AM

New Study Don Show Say Na Naija Get Female Entrepreneurs Pass - Career - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Career / New Study Don Show Say Na Naija Get Female Entrepreneurs Pass (483 Views)

What Successful Entrepreneurs Do Before 7 A.m / i just got a free .com website from entrepreneur naija. get yours now. / Nigeria Is Named The Country With The Highest Percentage Of Female Entrepreneurs (2) (3) (4)

(1) (Reply)

New Study Don Show Say Na Naija Get Female Entrepreneurs Pass by Nobody: 5:48pm On Apr 30, 2015
Gates Foundation and Clinton Foundation don do study wey show say na Nigerian women be entrepeneur pass among women wey dey this world.

The picture wey dey dis post don show the graph wey dem researchers draw to show countries wey get the highest number of female entrepreneurs for the world.

Naija sha no dey like carry last. Upon all these girls wey like shawarma and recharge card. Issokay

http://naijapidginnews..com/2015/04/new-study-don-show-say-na-nigerian.html?m=1

Re: New Study Don Show Say Na Naija Get Female Entrepreneurs Pass by mznaic: 6:17pm On May 01, 2015
Good news

(1) (Reply)

Nigeria Millitary School Zaria / Achieve Financial Freedom Now With This Powerful Money Making Investment Program / Don’t Let Your Child Fail Under Your Watch – How To Guarantee Your Kid’s Success

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.