Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,698 members, 7,809,642 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 12:26 PM

No Boy Play Rough Play Near My New Wife Website Bifor I Marry Her - Oshiomole - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / No Boy Play Rough Play Near My New Wife Website Bifor I Marry Her - Oshiomole (549 Views)

''God Forbid I Marry A Nigerian Man'' - Huddah Munroe Continues Rant / Shina Peters With Olajumoke Olayinka, His New Wife / Lady Begs Jim Iyke To Marry Her (2) (3) (4)

(1) (Reply)

No Boy Play Rough Play Near My New Wife Website Bifor I Marry Her - Oshiomole by AKPOSbaba: 5:03pm On May 20, 2015
Govnor Oshiomole of Edo State wey just marry one new sugar peperenpe,don kontiniu to tell di world some secret wey nobody askam.
Di forma NLC presido yarn say,him new wife, Lara Fortes, na virgin and nobodi don visit her website bifor he meet di shenkez.
He yarn all dis one for di wedding thanksgiving service, wen he dey teach and talk sense enta di head of di youth membas of di church make dem no dey use dia John Thomas and tomato do bad tin bifor dem marry.
He also teach dem make dem run far from anytin corruption.
During dis yarnings,Oshobaba boast say,naim be di fest pesin wey torchlight hin new wife website and he want make di youth dem learn how to keep dem sef holy until di time don reach instead make dem enta town dey sleep around.
Make i tell una sometin.
Na rumors Ooo!
Rumors wey dey reach our tori room be say,dem say Oshiomole buy di girl Palleh and Malleh private jet make dem take jolly, sake of say,dem train dia pikin veri well and dem no allow anyboy dance awilo near her website.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/05/my-wife-na-virgin-bifor-i-marry-am.html
Re: No Boy Play Rough Play Near My New Wife Website Bifor I Marry Her - Oshiomole by SAMBARRY: 5:09pm On May 20, 2015
Orisirisi
Re: No Boy Play Rough Play Near My New Wife Website Bifor I Marry Her - Oshiomole by Nobody: 5:14pm On May 20, 2015
cheesy cheesy

(1) (Reply)

14 Years Old UK Student Stab His Teacher / Kim Kardashian Reveals Baby Number Two Is A BOY In Happy Father's Day Message / Why I Signed With Glo - Wizkid

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.