Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,659 members, 7,958,992 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / Police Ko,polis Ni (1228 Views)
Ise Ni Ogun Ise (written By J.f. Odunjo)yoruba And English / Oriki Kan Ni Pa Olorun / Asa Wa Ko Gbodo Pare : Our Culture Must Not Die (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Police Ko,polis Ni by laideo(f): 12:57pm On Sep 14, 2006 |
[b][center] the masses sing on a daily basis "oga polis" i dey come o hold ur gun well accidental discharge ke! he stands by the road lookin for yellow and black stripes "oya stop there! settle me abeg! a scrawny 20naira is thrown his way "u know say dem never pay us" he sings all day that na why whenever we see bus we dey celerate park! park! he's spotted his afternoon meal ah! no fire extinguisher trouble dey o! a 100 naira note finds its way into his hands "ah oga me" he praises and with the loot in his boot the man escapes kpaow!! kpaow!! thief!! thief!! hello! polis polis! armed robbers they rob me pls come quick "ehn, wetin, u talk i no hear u o!" come quick you too dey shout chineke mei! they r inside my house come quick why are yoiu shouting on me? if i no come ko? No service, signal is poor, call back later, he drops come quick ko come quick ni na who one die i still get wife i still get pikin i never see slary polis ko polis ni [/center][/b] |
Re: Police Ko,polis Ni by teeewai(m): 2:45pm On Sep 14, 2006 |
@laide o dat's a clear form of our Police force. but in a way we go still dey pray say niaja go better. THUMBS UP. Dt wuz a 9ce job |
(1) (Reply)
God Heal Our Land / The Poor Educational System In Nigeria / An African Lady
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |