Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,442 members, 7,830,210 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 05:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Lyrics For A Song From Supremo (461 Views)
New Song From Supremo / A Lyrics For R N B Song By Supremo / Hot New Single From Supremo.....first Studio Song (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Lyrics For A Song From Supremo by monimekaz(m): 3:31pm On Jun 08, 2015 |
when e go be when e good e when e wan better when e go good oo when e go be when our boiz go stop to dey hustle for Malaysia I say when we go dey when our girls go stop to dey hustle for Indonesia na ontop the matter them no dey reason our matter na our Tory go dey spread like wildfire in the hamartan our body dey wounded we still dey claim real African which kind life we dey wey man is so unkind to mankind when e to be when e go good ee when e wan better when e go good education is the best legacy (na so them talk) even d dividends of democracy (we no dey get) I don school for unilag go uniben, to uniport and laspotech but na same story we dey yarn same poor man dey cry but dem use our pains dey smile (chai) but dey don forget dere is God ooo(na so) all this political assains dream shatterers say Una dey hear me Africa u dey feel me ( na so) tell me when e go be when e go good ee when e wan better when e wan good ooo mama Africa tell me why say our people to dey lie today broken promises tommorow u bomb innocent souls hai shey u dey feel me all dem guys for ojata we move from apapa to Ethiopia waka from ojuelegba to lokoja from bodija to okirika tell me when when dey go reason our matter eee chai...I don't know when e go be when e go good e when e wan better when e wan good oo 08057264182, jncharles25@gmail.com |
(1) (Reply)
. / Olu Maintain – Cinderella Ft. 2face Idibia / Hot Download Wizkid Ft Drake And Skeptal In Ojuelegba Remix
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |