Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,502 members, 7,819,826 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 01:25 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid (2087 Views)
Jesse Jags Album Didnt Move 100k Units, Saucekid Was A Flop! / Durella & Africankings Beef Saucekid: Latest Nigerian Beef : This Is Fire ! / Never Judge A Book (2) (3) (4)
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by ofokasibe: 11:53pm On Feb 20, 2009 |
what kinda fun he derives ke? the same fun u derive when u ban innocent ids, iwo oma run down ni se @tosinadeda see u freind lalaboi dey send me pm. why u no talk wetin u dey tell me for pm for here . u think say them no go know say na u do the video. u come dey vex say tosin quote u dey talk say na tosin dey put u for yawa, pikin wey talk say him own na to ban , i go tell am say my own na to born and create new , vicious and more notorious ids, one thing is for sure .if u no go leave trouble alone trouble no go leave u alone. shebi na u first find trouble b4 tosin quote ur post u come dey say tosin na him dey put u for yawa ,. u neva see yawa o, iwoo lalaboi oma run down ni! |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 11:55pm On Feb 20, 2009 |
so wut is it that he is telling u flow |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by ofokasibe: 12:09am On Feb 21, 2009 |
he say he go soon ban u. and ban ur ip permanently say na u dey put am for yawa.say him go deal wit u |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 12:11am On Feb 21, 2009 |
let him go ahead if he has the liver |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by ofokasibe: 12:25am On Feb 21, 2009 |
@tosin wetin the guy talk for the diss. my speed dey slow. wetin him talk? |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 12:27am On Feb 21, 2009 |
him just dey shout Bleep saucekid Bleep banky |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by ofokasibe: 12:48am On Feb 21, 2009 |
haha the guy dey craze o. so na wetin him shout throughout be that. people are really mad. na joblessness . him just be like jobless lalaboi wey go take job for nairaland as omo-odo (servant mod |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by khanye(m): 10:26am On Feb 21, 2009 |
Enuff of all this guyz, free lala. |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by lalaboi(m): 1:43pm On Feb 21, 2009 |
****strictly On topic. . . . . . |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by Skywalker5(m): 1:49pm On Feb 21, 2009 |
More like a local rascal looking for attention |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 1:57pm On Feb 21, 2009 |
Sky-walker: its obvious jare |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by javalove(m): 2:25pm On Feb 21, 2009 |
jmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm (sighs) lalaboi . . . no hesitate to ban anyone who goes off topic tosin is the first suspect. ban am!!!!! me i dey ur back lala |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by Nobody: 7:54pm On Feb 21, 2009 |
Lots of personal ish. After all is said,i c anoda stupid ass post n thread 4rm who else, Ban dis nigga------- i second |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 2:58pm On Feb 23, 2009 |
ode |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by Nobody: 5:44pm On Feb 23, 2009 |
E b like say u take pepper water wash body today abi?. Craze dey ya head. And so fcukin wat if d guy diss sauce,ur homeboy shuld b glad say peeps dey recognise am.Idiot beat poacher and ode online promoter |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 5:51pm On Feb 23, 2009 |
ode |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by skingo(m): 9:59am On Feb 24, 2009 |
olayokun has to be a bastard for calling sauce kid a bat poacher. u are th kinds that do not appreciate talent. but sit behind a computer and talk nonsense. may u not see what u are looking for in life and online. negative id |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by khanye(m): 12:00pm On Feb 24, 2009 |
skingo: This is serious |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by Nobody: 12:38pm On Feb 24, 2009 |
G.O.D.1 is a Mother Sucker! LOL!! F***k YOU! F***k ME! F***k EVERY BODY ON THIS FORUM |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by godboy2: 12:20am On Apr 21, 2009 |
u all are cock suckers, comentin on shit , and suckin on saucekid dick, maybe u no dey hear wetin the nigga dey talk damn i wish i kno this stupid tosinade, oloshi |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 6:10am On Apr 21, 2009 |
Ure a bastard dat cant even rap to save his life! Dem go mud u last ni. . . .how dare u fucc wiv sauce and banky? |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by godboy2: 6:26am On Apr 21, 2009 |
bastard tosindad this na goksyB, if u no be hater wetin make u dey post am here,abi na ur papa born saucekid? wack or no wack msg sent, if u kno who the Bleep nbolla be u no go get mouth talk shit bout this track, do research Oloshi |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 7:46am On Apr 21, 2009 |
Ode u shld b happy i posted it! More people know u now,but on a wack note! Dat aside,lets talk music,wut prompted d song? |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by godboy2: 11:12pm On Apr 21, 2009 |
gucci wallywa na personal beef, saucekid was told to come perform for North carolina and that nigga said he wants a f-ckin limo and 1grand and 5star hotel for the nigerian independent day show wey g.o.d1 and Dj naija throw, when they invited eldee for the first one the nigga came and did his thin and say NC should just give him anythin, back then saucekid only gat a track on rotation wey naija Djs in yankee no dey play cos hin dey beef naija djs in yankee, but shit aint shit tho, any nigga can talk shit, U DIG? |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by tosinaded(m): 11:48pm On Apr 21, 2009 |
Banky nko? So no be say u get beef with sauce! Besides his request wasnt2 much jare! So na dat show cos d whole naija djs wahala wiv sauce abi. . .guess all dat is resolvd now! So any other "good" songs u av? |
Re: G.o.d1 : Disses Banky And Saucekid by godboy2: 1:13am On Apr 22, 2009 |
Wa se re go check out E.D.A- Okpeke feat whiteboyP and g.o.d1 - http://www.mytruspot.com/E.D.A/song_focus_1637.php g.o.d1- baba na baba featuring E.D.A- http://www.mytruspot.com/E.D.A/song_focus_1721.php g.o.d1- Im still the same |
The Port Harcourt Radio Presenter Who Died Before Here Birthday / Advertising On Radio Lagos And Faaji / D'banj's Website
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |