₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,670 members, 8,427,527 topics. Date: Tuesday, 16 June 2026 at 06:28 AM

Toggle theme

Pidgin Cipher!!! - Rap Battles - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentMusic/RadioRap BattlesPidgin Cipher!!! (834 Views)

1 Reply

Pidgin Cipher!!! by Nobody: 3:03am On Jul 17, 2015
drop ya.pidgin cipher here!!!

ma open the flooor/.

#yolo
Re: Pidgin Cipher!!! by Nobody:
HOLY SHIIIT/

i tire for matter wey dey dis country/ dem call emselves weyrey?. . .but dem no fit front me/
cos me na fred wey dey d hobbit/
but all dese niggers na "okpeke" even for hood u go dey see em shout like peepz wey win lottery!!!/

e get dis bae for ma hood back den/ she say she dey date thunderstorm. . .she claim she be chuka's girl/ but i too sabi her. . .omo i knew her well/
but dis bae don deny me"trice". . .wetin man go do? even st peter looked and yell!!!/

na wetin all niggers hate/ the bae go dey form ajebo . . .claimin she no dey use rubber fork spoon and plate/ oboy! lord dudes at stake/
ask BRUCE . . .wen she won do am the third time. . .the way LEE YELL . . .e remain small he for attract former governor of CROSS RIVER STATE!!!/

peepz for waffi go confirm say me na hard nucca/ dem be like "hommie dis ur rap talent is wot we can't figure/
even dem wey be cowbell wit some dumb reeetards people/
sabi say one day "I GO MAKE EM PROUD"like PAPILO!!!/

dem for hood sabi guy na douglas/ bro yawa don gas" oya run to boarders/
cos if i vex. . .i scatter hood. . . and leave em ccarryin burdens" john de rogers!!!/

u fit ask the dumb poor boy/ wey say he like rappin i wanna gonna" well its all ur choice/
he don too disturb me..wen we give im mic. . .guy begin speak in tongue like YOUNG THUG VOICE!!!/

GBESE RE OO


Real foe/
omo i s3rious/
x i be gee God/
wit flow/ i fit bust ur leg . . .and give u withlow/
the imp know/ say if i cry na "crocrodile ter motor no fit jam me . .cos eye wey dey cry dey see ROAD!!!



#YOLO.
WACK THO
1 Reply

The Greek Gods Cipher (the gods also brag!)The Greek gods Cipher (official Signup Thread)234

NEWBIES?!!! In Here....** King Tournament : First Round ( Theprekky Vs Joshua Base ) ****»battle Of Warriors«**!! Geoxpress Vs Elymaxiimum!!