Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,636 members, 7,820,234 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:55 AM

Na Only U Waka Come??? No Be Only Buhari Dey Do Mistake As Louis... - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Na Only U Waka Come??? No Be Only Buhari Dey Do Mistake As Louis... (591 Views)

Hushpuppi Flaunts Three Louis Vuitton Bags Worth Millions (photos) / Wizkid Think Say Na Only Him Sabi Shit LMAO / "Efe, Na Only This Polo You Get" - Nigerians Shade BBNaija Winner (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Na Only U Waka Come??? No Be Only Buhari Dey Do Mistake As Louis... by AKPOSbaba: 12:12pm On Jul 23, 2015
During one join bodi siddon talk wit tori pipo,
Manchester united coachee,Louis Van Gaal,forget di name of him player and call am "Mike Smalling" instead of "Chris Smalling".
Pipo bin laff President Buhari welwell anytime wey he no call di name of any animal,place or ting corectli.
For example,Buhari won say Germany,he kon say West Germany.
He say ANPC instead of APC.
He supose say Chancellor Merkel but he kon say President Merkel of Germany.
Even our vice president name,Buhari call am Osunbade instead of Osinbajo during campaign but now we don know say it can appun to anybodi.
On tuesday for America wia Man U for dey train dey prepia for di new season,dia Coach Van Gaal follow tori pipo dey yarn about who him three captain dem be.
He kon misyarn say na 'Mike' instead of 'Chris' naim be di numba three captain.
Wayne Rooney naim be Manchester United captain.
Michael Carrick na numba two why Chris Smalling na di numba three captain akordin to Loius Van Gaal.

SOURCE....http://ogakpatakpata..co.uk/2015/07/no-be-only-buhari-dey-do-mistake-as-van.html?m=1

Re: Na Only U Waka Come??? No Be Only Buhari Dey Do Mistake As Louis... by Timerkin1: 7:15pm On Jul 25, 2015
KK

(1) (Reply)

Corper Die In Service Was Buried Today / Taylor Swift To Buy £4.6million [14 Billion] 'scottish Castle' Just To Be Close / Naya Rivera Joins Kim K To Post Naked Pregnancy Photo, So Who Looks Better

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.