Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,657 members, 7,820,291 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 12:37 PM

Good One...majek Fashek Don Dey Work On His Teeth Seriously - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Good One...majek Fashek Don Dey Work On His Teeth Seriously (732 Views)

Linda Ikeji And Majek Fashek Strike A Pose / Soma To Efe: "You Never Even Start To Chop The 25m, Your Face Don Dey Fat" / PHOTOS: Majek Fashek Fixes His Teeth (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Good One...majek Fashek Don Dey Work On His Teeth Seriously by AKPOSbaba: 12:52pm On Jul 23, 2015
Naija answa to Bob Marley, Majek Fashek don see chomchin and he dey pass tru some deep issue.
Some even they say na spiritual problem why some say na drugs turn him life upside down.
Dis past few years no easy for Majek Fashek as many tins don go wrong for him life style.
One of dis problem na di color and di setings of he teeth wey don nearly scata finish.
If u know Majek Fashek bifor all dis plenti wahala start for him life,
u go know say him teeth dem no be as dem be bifor.
Now,if Majek smile,you go shock if u see him teeth.
I no undastand weda na tabacco naim do am like dat
but as somebodi wey don watch am live dey play him kpangolo style of miuzik bifor,
i no say dis man get koret teeth dat year.
Di good news be say Majek don start di re-arrangement of him life,
starting from his teeth as he don carry waka go meet dentist(doctor for teeth mata).
Him friend Black Rice post for facebook di pictures of wen di teeth doctor dey work on Majek teeth.
Black Rice also write for facebook say "dem dey tank evribodi wey donate and kontriboot to see Majek stand gidigba again.
He say naija pipo kindness dey show wella and e dey work for Majek bodi.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/07/majek-fashek-don-dey-work-on-his-teeth.html

Re: Good One...majek Fashek Don Dey Work On His Teeth Seriously by Timerkin1: 7:14pm On Jul 25, 2015
CC

(1) (Reply)

What Is The Best Caption For This Photo Of Obama And Uhuru Kenyatta / Photo - 2 LASTMA Officials Pulls Off Uniform As They Take On Danfo Driver / Kcee - Why I Love Wearing Black

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.