Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,691 members, 7,820,414 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / NEA 2015 Reaction -read These Fans’ Reaction (432 Views)
Davido Shares Picture With New Lady; These Fans Comments Will Make Your Day / Ebube Nwagbo's Look To The 2016 NEA Awards (photos) / Wizkid & Davido Failed To Show-up At Olamide’s #OLIC2 Concert(fans Reaction) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
NEA 2015 Reaction -read These Fans’ Reaction by realDONmikel: 8:39pm On Jul 24, 2015 |
NOTE D: Unilorin Student E: Unilag Student CONVERSATION D: Omo dey won kill Ayo Jay o D: Na Ppl wey pass am dey that category D: They for put am for promising Act but Simi sef go win that one o D: Next year things niyen o E: Lol E: Ayo jay won most promising act aidy last year E: Baba E: He’s gone past most promising now E: The rival he has in that category is Lil Kesh and Korede bello ACE: And Falz . D: Omo all of them pass am oo E: Lol E: D’ija pass am E: Abi CDQ pass am? D: The other artists in that category are household names already E: Abi kiss Daniel that still have one hit? E: Lavs D: Ayo jay too restrict him sef for lagos E: Ayo jay even first D’ija and CDQ drop hit E: The one wey pass am na Kesh D: Everybody for ilorin kno everyother artist on that category E: Kesh has a madt jam E: Lol E: Everybody for ilorin @realDONmikel: CdQ sef az loyal fans for unilorin E: Even everybody for Lagos knw sabi Korede bello D: I dey serious cdQ don blow gan E: Ur point is very valid E: CDQ neva blow anyfin E: Na we dey get show for Korede bello E: Na pictures una dey see D: D guy dey headline some shows for ilorin E: The. Industry deep pass all dose insta pics D: Ayo jay no popular for hear at all E: But I knw go like make I dey expose people E: Kos it’s not gud E: That one na fact D: I once told my brovs about ayojay they talk say them no kno am and just last week i mention am again they don forget E: Yes E: Even many people knw even sabi am for Lagos E: That one na truth @realDONmikel: Ask for 2nde’s opinion D: Or any other person ok i go even put am for lagoslately now E: Lol E: Nasoo What do you think? Source : www.lagoslately.com/nea-2015- reaction-read-these-fans-reactions/
|
Re: NEA 2015 Reaction -read These Fans’ Reaction by Timerkin1: 3:11pm On Jul 26, 2015 |
NAB |
(1) (Reply)
Bed Bug Fumigation And Solution / Birdman Breaks Silence On Lil Wayne Drama / Final Warning For Bill Cosby's Haters!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |