Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,305 members, 7,864,466 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 06:44 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1397) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3435421 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1394) (1395) (1396) (1397) (1398) (1399) (1400) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:58pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Haaaaaaaaaaaaaaaaaa! Abeg Tellasola, come to my rescue oo because I anticipated this ooo. Qutyjoice, you see what I'm saying tongue
lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:58pm On Feb 24, 2016
Brimmie:


E dey do me like sey maa flirt too ni.. But I neva see one wey free for here! grin grin Shey Fraiser na ur Brother abi ur Cousin? tongue
baba hw far u na, dat bae na my twin sis o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:01pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Haaa! E b like say Spixytinxy, Mschubby, Rukkyola and Hardie14 sin ko ise lowo ooo cheesy
I don't get that
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 24, 2016
BlizzydoDo:
yuu are sooo 4ni
all for u my bae
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:09pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
e gud make person luv hin wife tru tru o, me come dey see fyn gal comot face lyk say I no see am, I no fit relate again... True luv na u ooo
cc
abbeyunique2
Lmao....You are a clown
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:10pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
e gud make person luv hin wife tru tru o, me come dey see fyn gal comot face lyk say I no see am, I no fit relate again... True luv na u ooo
cc
abbeyunique2
LOL
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by classicTutor(m): 9:10pm On Feb 24, 2016
LogoDWhiz:

Were you sent a Transaction ID?
A pin was sent to me which I used to confirm my payment
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:13pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:

HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi
abeg let her get him shebi na him wife. is it your love carry go joor fraiser. double tuaile
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 9:13pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Noted and it shall be reflected in the next update OK. smiley


Haha. Yaaaay!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by coded06(m): 9:15pm On Feb 24, 2016
DTOBS:

You need to specify the problem!

If you are having issue of exemption been display;

You can change the DOB on the NYSC site by getting a #300 waec pin at any first bank branch and go back to your dashboard to effect the change under "change DOB".


just#300 mehnn I paid 15k to change mine
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:15pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.

But I dey remember the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.

Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post cheesy No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey remember d stress then shocked
and my name no dey.
WELLDONE EHN
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:16pm On Feb 24, 2016
Abeg make ena no vex o, when be d next census
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:17pm On Feb 24, 2016
hardie14:

abeg let her get him shebi na him wife. is it your love carry go joor fraiser. double tuaile
Ok o, if u say so. Meself luv my beckytee to the bone.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:17pm On Feb 24, 2016
Brimmie:


Nne, I'm good.. I can see you enjoying yourself fa. You still neva answer my question.. Shey "Jibowu" ni e ni? Na code o! wink
hahahhahah. shey you too na abiola or akindek??. na still codezz ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:20pm On Feb 24, 2016
classicTutor:

A pin was sent to me which I used to confirm my payment
How many digits?

Wait, u paid online?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:21pm On Feb 24, 2016
coded06:

just#300 mehnn I paid 15k to change mine
15k? is this a joke or what?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:22pm On Feb 24, 2016
Brimmie:
This Thread is Officially a Flirting Zone. SMH!

Abbeyunique2 Okonta99 callMeAlpha adusco nathoneal Kbs468 Fraiser Fraih etc.. All of una nor serious o! undecided
Shey you know say technically, we can sue you for deformation of character ba? Because

1. I don't think Abbeyunique2 is attached. And if he is, then must have been married to only one wife I believe. Yes he is attached to only Beckytee

2. Okonta99 is actually strange to me

3. CallMeAlpha too is strange not only to me but to us all.

4. adusco is also not attached

5. Nathoneal is a real man of God oo

6. Kbs468 doesn't have to defend himself but I guess Hardie14 has cleared the air on that that he is married to only 2 and 1/2 females. Even though she is yet to give reasons why it not 2 nor 3 but in between

Although she is fair enough unlike some who are screaming promiscuity with the word not matching the situation on ground.

7. Fraiser has repented, so officially, only BlizzydoDo is available to him and thus cannot be accused of anything SINCE OLD THINGS SHALL PASS AWAY AFTER REPENTANCE

8. Fraih is committed to her one and only lovely prophet Shammak, so where is your allegations against her coming from;

I know that your heart must have been pumping heavily now thinking of uncordinatedly out of fear shocked

So let me grin and smiley to ease your nerves as my chambers treats cases with human feelings at heart. grin wink

3 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:23pm On Feb 24, 2016
hardie14:

hahahhahah. shey you too na abiola or akindek??. na still codezz ooo
grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:24pm On Feb 24, 2016
Qutyjoice:
Lmao....You are a clown
Cute single gal is here now o and all this bachelors are not around. qutyjoice must not fall in love with a married man
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:25pm On Feb 24, 2016
House, we gahz step-up our 'care' game. Pesin just disappear for 5 days, una nor even care. Meanwhile, i dey ontop one tree wah dey pluck Mango na so I see some Lions wey cohn flex. As dem nor see me and dem nor comot for 4 days nai me sef just stay up like that. It's good to be back tho'.
Cc:
Dtobs
Hawkvision
Fraih
Fraiser
Kbs48
Logodwhiz
AbbeyUnique
Blizzydodo
BobLil et al.
Sorry if ur name doesn't appear. As of the time of typing, my brain is numb.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:28pm On Feb 24, 2016
katerine7:
Abeg make ena no vex o, when be d next census
Shey na Nigerian Census you meant
If it is, then it has been suspended till further notice owing to Cash crunch economic situation at present.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by sasquareT(m): 9:28pm On Feb 24, 2016
It funny as una just turn this thread to 2go group chat,It all good though cos I'm an active follower of the thread. Shout out to em ma guyz that has keep the thread going
#kbs,LogoDwHiz, Fraiser, DTOB,Amodu.
Bobolil I sight you guyz.
And also to em liguid with soft body in the house talking about the likes of Fraih, Oluwafirefunmi,qutyjoice, katherine and others I couldn't remember to mention all of you are 3daful and pls if any of you per chance bump into Chiomeblaq pls say me hi to her it been a while I saw her last on this thread.
Now retired to background till further notice.
One love.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:29pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Haaa! E b like say Spixytinxy, Mschubby, Rukkyola and Hardie14 sin ko ise lowo ooo cheesy
which work are you learning?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:29pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
you are welcome o hw was ur jorney bur why u come close shop(madam spixytinxy aka iyalaje paraga joint) u suppose don find sales gal put for dia wey go dey handle market wen u go exile lyk dis, paraga don dey hungry bois for city since yesterday den no see place drink.
u no c ur life, so u no care about me, na sepe u dey worry about, se na like dis u go dey tk ogogoro for camp ni, na wa oooooo. Wu b dat ur wife again sef
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:32pm On Feb 24, 2016
BlizzydoDo:
I'm doing well
na u b fraiser wife abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 9:33pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Shey na Nigerian Census you meant
If it is, then it has been suspended till further notice owing to Cash crunch economic situation at present.
ok, thanks

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:33pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Haaaaaaaaaaaaaaaaaa! Abeg Tellasola, come to my rescue oo because I anticipated this ooo. Qutyjoice, you see what I'm saying tongue
wat were u saying, me don dey c d both of una kuru kere since
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:34pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
u no c ur life, so u no care about me, na sepe u dey worry about, se na like dis u go dey tk ogogoro for camp ni, na wa oooooo. Wu b dat ur wife again sef
iyawo padi mi kbs468. let me help you out**whispering** na blizzydodo**.
no say na me tell you ooooo.*** runs away**
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:34pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

Haaa! E b like say Spixytinxy, Mschubby, Rukkyola and Hardie14 sin ko ise lowo ooo cheesy
I no understand u ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:35pm On Feb 24, 2016
FolabiBret:
House, we gahz step-up our 'care' game. Pesin just disappear for 5 days, una nor even care. Meanwhile, i dey ontop one tree wah dey pluck Mango na so I see some Lions wey cohn flex. As dem nor see me and dem nor comot for 4 days nai me sef just stay up like that. It's good to be back tho'.
Cc:
Dtobs
Hawkvision
Fraih
Fraiser
Kbs48
Logodwhiz
AbbeyUnique
Blizzydodo
BobLil et al.
Sorry if ur name doesn't appear. As of the time of typing, my brain is numb.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 9:35pm On Feb 24, 2016
FolabiBret:
House, we gahz step-up our 'care' game. Pesin just disappear for 5 days, una nor even care. Meanwhile, i dey ontop one tree wah dey pluck Mango na so I see some Lions wey cohn flex. As dem nor see me and dem nor comot for 4 days nai me sef just stay up like that. It's good to be back tho'.
Cc:
Dtobs
Eaglevision
Fraih
Fraiser
Kbs468
Logodwhiz
AbbeyUnique2
Blizzydodo
Bobolil et al.
Sorry if ur name doesn't appear. As of the time of typing, my brain is numb.
Oya no vex, but you sef just disappeared without prior notice that would keep ringing in our heads. I guess you must have seen a list I posted earlier and how can we always remember that offhand?
But you made a salient point though and made me remember many others now that I wouldn't want to be repeating their monikers again since I have done that today.

Welcome back finally and we are glad you've joined us again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:36pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
ehya sowie about dat, wot I wrote dia is just simple greetins o, d trans is *you are welcome, hope u came in peace* d key word are: kaabo - welcome, alaafia - peace


Thanks a bunch

(1) (2) (3) ... (1394) (1395) (1396) (1397) (1398) (1399) (1400) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.