Stats: 3,166,380 members, 7,864,736 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 05:12 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3435934 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) (1447) (1448) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 6:39pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss: ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 6:40pm On Feb 26, 2016 |
moete:have given 2days ultimatum |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moete(m): 6:43pm On Feb 26, 2016 |
terrymason:no wahala, holy one |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chigsboss(m): 7:07pm On Feb 26, 2016 |
terrymason:man of NL , whats's ya take on d proported fake posting |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 7:09pm On Feb 26, 2016 |
Ah nor sabi why peeps bin nor get chill pill ontop dis posting palaver. Pesin wey dey go Adamawa, if e like, make e open eye pass Bull, e go still go Adamawa. Abeeegi. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:17pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola:se una giv dis gurl paraga ni, abi y u she come dey jam tlk like dis. Y u come dey lie for malaria head bf, u for don tel us say na omolaria now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:18pm On Feb 26, 2016 |
BlizzydoDo:ahn ahn, dat one no concern u, na me nd ur hubby no as we dey run our parole |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:21pm On Feb 26, 2016 |
moete:That's how we roll here |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:21pm On Feb 26, 2016 |
hardie14:na if u join u go no d benefit, abeg fraih nd blizzydodo mk una help me tell am one of d benefit of joining d married women association of golden city |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:22pm On Feb 26, 2016 |
@Fraih baby I'm fyn o n yu, yea bro z trying his best. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:23pm On Feb 26, 2016 |
dejiconde:I no dey sell dose one oooo, abi which kind bad belle customer na im u b sef, ori malu dey |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:23pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:Oh! Oyehomie abi...lol not yet |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:25pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:yes oooo, nd na pomo kika sef, I put plenty Maggi inside so dat e go sweet |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:26pm On Feb 26, 2016 |
Abbeyunique2:I dey blive u die, chai wa gbayi. My gurl dey wait u for inside |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:27pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss:oya oga tk d palmwine, hope u dey njoy am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 7:28pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss:which I understand English! Mr man break that proported down b4 u get problem 4 this city ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:30pm On Feb 26, 2016 |
gudevening my people.abeg anynews on Nysc matter n callup letter?where all those people wey get reliable sauce for different spot? cc fraiser,fraih,logodwhiz and everybody. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 7:32pm On Feb 26, 2016 |
spixytinxy:ohhhhhh, ok I go manage am, oya bring am |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:33pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:abeg no vex continue to dey teach your sister how to dance on top your lap,after all na your blood she be |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:35pm On Feb 26, 2016 |
merikims:Call up letter is not yet out, till March inshot like a week to camp. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:36pm On Feb 26, 2016 |
biotechshola:Wow, hardie14 if u no gree dat means dem ur village pple stil get hand for ur matta, cos me no no Wetin u stil dey find, abi na dat ologogoro jubrealguy u want ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:36pm On Feb 26, 2016 |
SC31:My Aproko fwend bet why? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:38pm On Feb 26, 2016 |
dejiconde:oya take, se mk I add ponmo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moete(m): 7:41pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:I noticed |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:41pm On Feb 26, 2016 |
merikims: Hello dear. No news yet. Registration ends on Sunday. So we're expecting news by next week |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:51pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola:Fraiser na my blood Cool... E make sense as u don born |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:52pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola:miss you too babe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:55pm On Feb 26, 2016 |
moete:what a small world ![]() |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:56pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser:Ur in tune bruv |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:57pm On Feb 26, 2016 |
Beckytee:Nah... More pounds to my bank account |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 7:57pm On Feb 26, 2016 |
hardie14: ![]() Actually, yet to collect identification letter. ![]() You just appear in senate with your Clearance sheet, Convocation gown clearance sheet and your ID card, you'll get your certificate in no time. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:58pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice:lol why wet in,I no wan make your brother con pour me hot water unto say I dey advice you,and my husband we don't warn me make I no dey chum mouth for family matter |
(1) (2) (3) ... (1442) (1443) (1444) (1445) (1446) (1447) (1448) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |