Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,609 members, 7,847,553 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 08:35 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1717) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421454 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:44pm On Mar 09, 2016
Rukkyola:

u dey craze! Olodo number 1
.... Where is LogoDWhiz and his committee members...? ..*found him* Aha!! Shey una no get rules and regulations for dis place ni? Abi Na like dis *pointing up to d quote* dem dey abuse ppl for this place? .. If na so.... i no sabi o....!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:44pm On Mar 09, 2016
Abbeyunique2 hw vaa nah...wats shappn nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016
Abbeyunique2:
STAMFORD BRIDGE SHOWDOWN
CFC vs PSG
chelsea gladiators: Eden, Diego, willian and francesc fabregas.
psg gladiators: lukas moura, zlatan ibrahimovic, edison cavani, marco veratti and blaise matuidi.
**
your predictions
cc logodwhiz
katherine7
kbs468
qutyjoice
jubrealguy
wittyemi
fraiser.
Chelsea 1. PSG 0


cc bobolil
Kbs468
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016
Finally...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:46pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.... Where is LogoDWhiz and his committee members...? ..*found him* Aha!! Shey una no get rules and regulations for dis place ni? Abi Na like dis *pointing up to d quote* dem dey abuse ppl for this place? .. If na so.... i no sabi o....!!!
Na so d gal dey do jawe...no mind am..jst reject am and dey du ya tn...or beta stl..tell am say make she no dey use dat kinda lang for u again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:47pm On Mar 09, 2016
adeyinkasegun...i c u for dat corner o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:49pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:
Iambibi..wif all una mouth..so na ologogoro u settled for...o boi...no wonda..tnx to spixytinxy...me self don forget o...but e be lik say he don change sha...bt mayb nah because madam spixytinxy av nt been around...
*sighs heavily* toh if u say so....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:49pm On Mar 09, 2016
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey


cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:52pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Na so d gal dey do jawe...no mind am..jst reject am and dey du ya tn...or beta stl..tell am say make she no dey use dat kinda lang for u again
.... Abi o... By d way welcom sir grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:53pm On Mar 09, 2016
iambibi:
*sighs heavily* toh if u say so....
Hw u dey today nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:54pm On Mar 09, 2016
jubrealguy:
ooohh!!! no no no, baby pls don't cry **wipes her tears and put her on his laps** the thing is i used to love a woman, spent a lot on her being the spendthrift that i am, we rolled and dined as tho we were ready to get married tomorrow, then a minister came to hijack her frm me as tho twas a military regime, as a naive young bachelor, I resorted to drinking and spending so much at madam spixytinxy's shop, twas d only way i cud get over it, iya oniparaga travelled......fastfoward....u walked into my life and everything changed for d better

Maybe i was so naive and stupid den buh what does it matter.....when I get to see ur friends, dey wud b meeting a very rich, smart, brilliant, intelligent, humble and well educated young man who wud probably die for his woman....i mean....wat more cn u ask for. U can just forget about her, we ain't inviting her over again.


Madam spixytinxy, o da wipe baby oku ti gba cerebrum wole si medulla oblongata yin abi.......i forgave u for hardie14 buh nt ds time, e ti te lowo mi.....after spending so much in ur shop........Abbeyunique2, shey u see madam, she juz dey make my woman cry since mrng ni sha

my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 7:54pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.... Where is LogoDWhiz and his committee members...? ..*found him* Aha!! Shey una no get rules and regulations for dis place ni? Abi Na like dis *pointing up to d quote* dem dey abuse ppl for this place? .. If na so.... i no sabi o....!!!


I don't she's serious with that..

Just jokes
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:55pm On Mar 09, 2016
Shammak:
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs inu building, kilon pop.. How Una dey


cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, somenodysmrs, Dtobs et al., 2016
Oga shammak...u ehn..where u con go nah..u con lv ur babe amidst d 'wolf' wey dey enter ds city...tha k Gudness say fraih na strong nd focused lady...no do dat again o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 7:57pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.... Abi o... By d way welcom sir grin
Tnx for d welcome...even tho no b frm d depth of ur heart u talk am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:59pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
waooo, na who b dis, its my spixytinxy, I don miss u lyk kilode, infact for d few days wey u no dey around, I just dey do lyk nepa lyt for GC, I no stable at all, I miss everytin wey u dey give me, d paraga, d sepe, d alomo nd most important tin na dat tin wey u dey give me for my customised room in downtown hotel, bfor I talk abeg give me babeoku make I take am chill
blizzydodo she u see ir husband and madam spixytinxy.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:59pm On Mar 09, 2016
LogoDWhiz:

Chelsea turn up when it's needed..
I expect us to win this by 3~1 or 3~0
Or 1~0
hmm pressy u sure
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:00pm On Mar 09, 2016
Shammak:
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey


2016


Bro..welcome back..

I support your predictiom
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:01pm On Mar 09, 2016
Abbeyunique2:
u might win but might not qualify
we will win and qualify
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02pm On Mar 09, 2016
eaglevision:


Iyawo padi mi, iyawo mi naani.awayi dear,hpe uve been gud.wia u dae i wan take u out dis evening
ikan ki n je ti baba tomo ko ma ni ala o, iyawo teminikan ni o, she is my wife only nd alone. Even if I meet both of una for inside room sef, no shakin for me, I trust my blizzydoDo die
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02pm On Mar 09, 2016
Shammak:
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe kiss

Gbogbo PCMs inu building, kilon pop.. How Una dey


cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, somenodysmrs, Dtobs et al., 2016
.. *put glasses on and takes a close look at him trying to recognize him* na Shammak d b dis..? ..... Wey almost turn Fraih to widow?.. Chaii *shaking head and notices his chop chop shoe and swollen legs* where u go sef?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:03pm On Mar 09, 2016
LogoDWhiz:



Bro..welcome back..

I support your predictiom
Gbayi baba
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 8:03pm On Mar 09, 2016
Ellanaire:

Lol.. My mama taught me well grin
*Over heard her in my dream* And I actually responded as if she was talking to me like the below

*I hope you have finally realized that, else you used to say that she is punishing you unnecessarily ni oo*

*wakes up from the Dream*
And I said the below to her without repeating the Dream experience. Smiles

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:05pm On Mar 09, 2016
iambibi:
.. *put glasses on and takes a close look at him trying to recognize him* na Shammak d b dis..? ..... Wey almost turn Fraih to widow?.. Chaii *shaking head and notices his chop chop shoe and swollen legs* where u go sef?
Ah go visit lion 4 UI zoo sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jayloms: 8:08pm On Mar 09, 2016
Martinez1845:
Vexing....
Ahn ahn y wud sumppl be making odas feel untalented.
Praying....
Lord if my talent na drawing abi painting tell me make I pursue am.
This piece is astonishing.

I tell you bro. This work of ART was created by a gifted hand. I remember d craze I had for art back in d days as a teenager. Nothing compares to d feeling u derive as you draw the lines, shade with d 5B pencil and smoothen ur shade with ur fore finger. Then comes d "wow!" exclamation from folks as they sneak up behind you to take a peek at ur work.

There was nothing like tiredness, once you started, you never felt like stopping until you realize ur creation. Nothing could stand in your way as a distraction, not even hunger. I enjoyed the difficulties, the frustrations and the excitement-- when you finally get what you want.

Now, all I have are the memories and a few wonderful pieces I managed to salvage. I just pray to God that at least one of my offsprings will come gifted in d ARTS, I go too support dat pikin!---When d money comes, I'll begin my art collections (paintings, pencil works, literary works and many other categories).

ART is beautiful, love IT, enjoy IT.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:08pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Oga shammak...u ehn..where u con go nah..u con lv ur babe amidst d 'wolf' wey dey enter ds city...tha k Gudness say fraih na strong nd focused lady...no do dat again o
Blood mi, no be so
Babe mi na correct babe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:11pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o
him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:12pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
Haaa, iyen Emi naa, oyehomie warn ur wife wey no sabi cook oooo. Se it by force to visit u ni
I no sabi cook ke? Ani com n testify it yourself
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:13pm On Mar 09, 2016
Fraiser:
my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o
just sharraaap and gerarahia.........u think say i fit countbd number of times wey i waka go madam spixytinxy shop alone....in d days of blizzydodo but dat one no b issue now **whispering** u supoz understand na, d babe sef neva gbori duro mak she gbori duro first, u sabi me na....o mo mi daadaa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:13pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
Mitcheew, come use rope drag me now
Bring rope Na, okun Eran own sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:14pm On Mar 09, 2016
iambibi:
him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o
**sobs**baby, i wrote u over a hundred words and u didn't say anything, we all av our past na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:15pm On Mar 09, 2016
Oyehomie:

Tnx for d welcome...even tho no b frm d depth of ur heart u talk am
.... Lolz....u no serious
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:15pm On Mar 09, 2016
[quote author=iamdynamite post=43621439][/quote] I dnt nid to ask anybody. pruv it

(1) (2) (3) ... (1714) (1715) (1716) (1717) (1718) (1719) (1720) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.