Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,447 members, 7,819,656 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:01 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2139) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3383702 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2136) (2137) (2138) (2139) (2140) (2141) (2142) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 3:24pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

Pressy, sorry 4 d demise ov ur phone. Are u n borrow borrow levels? Abi u don buy another one?

lol.. o gbadun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:25pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

No b only boarding house, na University I carry dem go.
Na 2day I c say u no like me. Y I go carry my chunkuli pikins go keep 4 boarding house? U fit do so 4 ur own children? & besides wetin b d rumour wey I dey hear so about u & one yeye marvluv 4 dis city? What of Blizzydodo?
kai... Nawa o... I never see dis kyn city bfor o... Amebo just full everywia, now wetin concer u about my domestic life na... Na my matter una just dey take sell market, na wahala make person b celeb? Tell me na... I know how I dey run my family affairs without kasala... Una go just dey turn my private affairs to current affairs... Oga o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:25pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

Testy, I no send u sey make u use gun pursue person ooo. My mother in-law no nice kan kan o. If u kill her pikin na OYO u dey oooo. I no care about dat sent4rina again self, I don dey fall 4 another man 4 dis city wey fit commot me 4 dis poverty wey I dey so.
Toooooooo........ All d best dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 3:25pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:


He can either mail NYSc now with his name, call up number and other details.. So that NYSC can change his stream to stream II

Or, he can print his CUL few days to stream II camping..
Thanks dear...He cant do it thats y am askin if i or someone else could help him
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:26pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:


lol..

me ke?

nah.. not bad...
**kneels before him**
**clears throats**
**Asks**
Will u marry me?

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 3:30pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
may d devine healing hand of God almight touch ur frend nd grant him/her quick recovery... If your friend were to b given stream1, I tink you have to send a mail to nysc telling dem he/she will not b able to make it wit stream1 stating d reason above nd also provide necessary data about ur friend.
Amen.tanx dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:31pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
**kneels before him** **clears throats** **Asks** Will u marry me?
Lol......... Na wen u go learn dis woman?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:31pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
**kneels before him** **clears throats** **Asks** Will u marry me?
Lol......... Na wen u go learn dis woman?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:32pm On Apr 13, 2016
Testimony89:

Toooooooo........ All d best dear
Chai! This my friend is not caring kan kan o. Shebi u suppoz ask me sey na hu I dey fall 4 now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:34pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:


lol.. o gbadun
Lol! Mo gbadun o. But what were u thinking of b4 ur phone fell down? grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:37pm On Apr 13, 2016
Testimony89:

Lol......... Na wen u go learn dis woman?
Amebo? What is there 2 learn again?
Is it a crime 2 long 2 b a bigz girl in dis city?
Don't u know I will b a bigz girl if I marry d president?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by tobikay01(m): 3:40pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:


Some people ehn... Chai..


my PA, do you have a source? cheesy

hmm logodwhiz, dis ur subtle jab ehn...

naso i hear say dem sack NYSC D.G ds aftnn.....it is wah!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:41pm On Apr 13, 2016
beckytee! may God's healing power locate ur friend,wishing him quickest recovery frm sick bed.
the best place to get quick answer to ur questions is d twitter handle of nysc,they do reply serious issues like this,just my opinion though

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 3:42pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
kai... Nawa o... I never see dis kyn city bfor o... Amebo just full everywia, now wetin concer u about my domestic life na... Na my matter una just dey take sell market, na wahala make person b celeb? Tell me na... I know how I dey run my family affairs without kasala... Una go just dey turn my private affairs to current affairs... Oga o
Current affairs kor, previous affairs ni.
So u dey count me as amebo abi? Me com dey think sey we b friends. No b me u suppoz first tell b4 u start 2 dey think ov love 4 dis city?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:44pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

Chai! This my friend is not caring kan kan o. Shebi u suppoz ask me sey na hu I dey fall 4 now.
If u lik go marry OBJ and BABA OJO combine.... u still dey pursue men after all u don face..... So na weitin concern me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:46pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

C rukkyola o. I no dey do naming ceremony 4 d triplets again o. I don already give them name. Dea name na Good, Gulder and Guldest. Shikena.
How is u?
lolz.... Rukky Pepperoni!!!! , i missed you no be small, hmm, buh this names shaa,... Well,... U don talk your own,.. Their godmother go still give them her own shaa.. So no p.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:47pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:
Amebo? What is there 2 learn again? Is it a crime 2 long 2 b a bigz girl in dis city? Don't u know I will b a bigz girl if I marry d president?
I pray dat ur bigz girl journey no lead u to ZOKA
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 3:49pm On Apr 13, 2016
Beckytee:
Thanks dear...He cant do it thats y am askin if i or someone else could help him

ohh. quite simple..

send a mail message to NYSC through info@nysc.gov.ng
State the issue.
Then tell them he will like to be moved to stream II if he is already in Stream I.
State his name.
Call Up Number
Phone Number
Matric No
School attended.
this should be enough.


Also, you can tweet at nysc
"please a friend of mine has been hospitalised. he will not be able to make stream I but he should make stream II. We would appreciate if he can moved to stream II if he is already in stream I. CUN, name, phone number."
You can split the tweet to 2 parts.


Please a friend ....../1
3604.../2

Mention @nysc_ng in both tweets
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:50pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
Fear don catch me o... No wahala u na my sure padi, we don dey togeda for dis city no b today... As u don talk sey GC na place to dey catch fun, just limme nd marvluv alone to dey catch our fun jeje nd face ur miniterial job... Shey u don cross check d budget document sent from nass? Oya go dey do da one nd limme nd my bae alone...lol... No forget to dey take up to date record of new baes wey den enter city o... Enh enh datx hw we role my sure guy...



hmmmmmm! make i summarize,leave marvluv,i wanna take care of her personally.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 3:50pm On Apr 13, 2016
eaglevision:
beckytee! may God's healing power locate ur friend,wishing him quickest recovery frm sick bed.
the best place to get quick answer to ur questions is d twitter handle of nysc,they do reply serious issues like this,just my opinion though
Amen.wil try that,tanx dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:53pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

No b only boarding house, na University I carry dem go.
Na 2day I c say u no like me. Y I go carry my chunkuli pikins go keep 4 boarding house? U fit do so 4 ur own children? & besides wetin b d rumour wey I dey hear so about u & one yeye marluv 4 dis city? What of Blizzydodo?

fraiser come and c yaself,my own special marvluv is being referrd to as yeye cos of ur philandeering. too bad,marvluv im sorry for this embarrassment dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 3:58pm On Apr 13, 2016
SomebodysMrs:







Oya where are you now o....I brought beans with plenny fish and fried dodo, ijebu garri and cold water dey sef.



Na to dey eat plenty food sure pass now #lifeofafoodie

she wants to win my heart beans nd garri,wen pounded yam dae there,bet y nw.well a darling will always b a darling,awayu today dear?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 3:59pm On Apr 13, 2016
tobikay01:


hmm logodwhiz, dis ur subtle jab ehn...

naso i hear say dem sack NYSC D.G ds aftnn.....it is wah!

lol..

na copy and paste. so i know he didn't form it.



Lol.. i neva bliv dat 1 o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 3:59pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
lol... Hw far u, no dey beef ur senior na... I no dey claim anytin o... Bur notin bad if u see me as champion for inside ur mind

Lol u na b champion??... I no fit beef oga na.. Jux dat oga need c sum kind tinx e go lockup make d loyalist dem flex am na.. Buh bro u're a champion.. We re all champions
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:00pm On Apr 13, 2016
I c yuu, owa trying cc: LogoDWhiz
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:00pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

Lol! Mo gbadun o. But what were u thinking of b4 ur phone fell down? grin

lol..

So many things o.

But I was coming down from a car, so as i was trying to squeeze myself, the things just fell down
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:01pm On Apr 13, 2016
BlizzydoDo:
I c yuu, owa trying
cc: LogoDWhiz

owa trying?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:01pm On Apr 13, 2016
Fraiser:
my friend take it easy na, she is just playin wit u... See d way u dey para... Ur eyes sef don dey red

ok blizzydodo lets continue our argument,thought ur hubby go accuse me before but i hav been given d go ahead,awayu sweedie?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:04pm On Apr 13, 2016
Rukkyola:

**kneels before him**
**clears throats**
**Asks**
Will u marry me?

cheesy cheesy cheesy

Rukky o. u no go kill me wit laff.. smiley wink

lipsrsealed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:05pm On Apr 13, 2016
merikims:
Good morning guys.
please who has that like or URL to login into nysc portal using opera mini?I tried going direct n it was speaking too much HTML language.drop the link/URL so I can login.thanks.

guess justice has been done to ur question,saw d mention late,hw hav u been dear?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:07pm On Apr 13, 2016
LogoDWhiz:

owa trying?
I dnt even knw ow 2 say t sef & yuu knw y
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 4:08pm On Apr 13, 2016
sirguy542:
eaglevision you've got some questions to answer this evening....LogoDwhiz abeg come collect key me don try....

which yeye question,i saw ur handwork last nyt,u can nw attack d minister cos ur net don catch,no b ur fault

(1) (2) (3) ... (2136) (2137) (2138) (2139) (2140) (2141) (2142) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.