Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,506 members, 7,854,163 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 11:52 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2216) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3427595 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2213) (2214) (2215) (2216) (2217) (2218) (2219) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:30pm On Apr 18, 2016
#2215 dedicated to hardiodun my namesake
iambibi:
choii!! I don die.. cry... Wharriisalldizz!!
If dem post both of us go there ehn, i go disturb like...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 2:33pm On Apr 18, 2016
wittyemi:
Abeg na emergency ooo;Abeg use your connection facilitate the pick up biko,as GC member concern.
Lols, connection ke? Now I don commot my hand
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:33pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

u dey use style-style request my age. well i'm 18. i am not like dem egbons (kbs468, logodwhiz and amodu) wey dey use football age
Lolz.

See, if me and you dey d same PPA Enheeen, I go knock your head make those shildren laugh as part of motivation to make them open their eyes and ears for effective learning oo grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 2:33pm On Apr 18, 2016
SMartins1:
Aghans my G, how e be na... you don't miss crowd for the city ooo... any info for you side?
lol. I no won talk 4 dis city b4, i won remain indoor til i see Where dem post me go. By den i go get time find my Missing rib. I dey travel go my Sch
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 2:33pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

Nah #30 for here o, shey u go help with the price of Petrol and fufu
I no no dis ones o as i no get biz wit dem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:34pm On Apr 18, 2016
spixytinxy:
itumo, iyen Emi na fraih. Anyways how is dat fake prophet called shammak
Spixytinxy, omo'jo mi
Tsup with you
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:35pm On Apr 18, 2016
iambibi:
..hu be this? Which enugu? , no lemme catch you for enugu because na cane i go use pursue you comot angry.. *back to prayer* Baba God don't mind this guy, plz pick my Enugu call nagrin
Yekpa!!! You too fill Enugu? Oti clear. I need intensify my prayer be that ooo; fasting on my mind,i need sow another wicked seed join. Wouldn't you rather pray for two ni Iambibi.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jewelinchrist07: 2:35pm On Apr 18, 2016
lollydope:

not an oua person.......
but what list? no body is expecting any list at this time
I mean call up letter
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:35pm On Apr 18, 2016
iambibi.
u still never reply.

Lollydope
i guess u didn't see where i welcomed u to this great city. I asked a question and u didn't respond to my question
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 2:35pm On Apr 18, 2016
Kbs468:

Hahahaha Blizzy. This your post na d real comical post wey suppose make you win the comedian of Golden City ooo grin

Wetin I type no b Hausa oo but the other words in company of keremi keremi oo cheesy

I mean dundun = sweet

Lai se = and Neither

Kikan = sour

tabi = nor

Kikoro = Bitter taste

So, put all together and read the below again smiley

Blazzing hot Dodo dundun lai se kikan tabi kikoro smiley
Lols, na nw my head de dere boss....

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 2:36pm On Apr 18, 2016
jubrealguy:
Guy, beckytee dey watch u from down ooo
i no won talk abeg.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 2:36pm On Apr 18, 2016
iambibi:
..hu be this? Which enugu? , no lemme catch you for enugu because na cane i go use pursue you comot angry.. *back to prayer* Baba God don't mind this guy, plz pick my Enugu call nagrin



Ma inlaw na Enugu I get for the acclaimed fake call up ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:37pm On Apr 18, 2016
Oyehomie:



Waooooo....dats d gud news joor......
27th sure be dat o...i jst want to kno if they changed d postin frm dat of 'called fake' cul...can u confirm frm those u've heard frm?
Alright would do that

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 2:37pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:

I get o. I even get 3 sef.
How many u need?
One don do me . tanx in adv
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:37pm On Apr 18, 2016
Anybody seen CUL already?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:38pm On Apr 18, 2016
Kbs468:

Lolz.

See, if me and you dey d same PPA Enheeen, I go knock your head make those shildren laugh as part of motivation to make them open their eyes and ears for effective learning oo grin
lol. we no go the same place. nah rukkyola i want
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 2:38pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

meself chose enugu o
shey oti clear?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:39pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:
iambibi.
u still never reply.

Lollydope
i guess u didn't see where i welcomed u to this great city. I asked a question and u didn't reply
.. U like this my moniker ehngrin.. Oya tell me, wetin i never reply?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 2:40pm On Apr 18, 2016
OmichaelO:
Delivery na #1000 for each
grin
Abeg pack wel joor. na me won give u tfare go sambisa wey dem dey cary u go
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:40pm On Apr 18, 2016
Aghans:

lol. I no won talk 4 dis city b4, i won remain indoor til i see Where dem post me go. By den i go get time find my Missing rib. I dey travel go my Sch

Lol.. travel ke! you dint pay the 3k online? and which school?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:41pm On Apr 18, 2016
Chommieblaq:




Ma inlaw na Enugu I get for the acclaimed fake call up ooo
.. Lolz.. O boi!! Na there i dey pray for oo...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:41pm On Apr 18, 2016
BlizzydoDo:
Lols, na nw my head de dere boss....
cheesy ok but remember that a direct sloting in of the words and reading same without slight modifications would give an unsavory sound to them oo even if logically sightable smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:42pm On Apr 18, 2016
hardie14:

shey na u come be true love!!! abeg park for one angle.

i will pick my biotechshola anyday anytime. duuurhhh
i no dey talk anything abt me ooo, ah just dey analyse ni ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 2:44pm On Apr 18, 2016
**comes down from vehicle**

What the hell!!!!!!

Guess am in Golden Market rather than Golden city. This place is damn too full!

**calls on driver**
Umaru, u dey craze Where have u landed me into?

Let's gerrarahia b4 we get trampled upon!

**Rushes back into the car**

Off we go!

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:45pm On Apr 18, 2016
wittyemi:
Yekpa!!! You too fill Enugu? Oti clear. I need intensify my prayer be that ooo; fasting on my mind,i need sow another wicked seed join. Wouldn't you rather pray for two ni Iambibi.
see my friend ooo, u wan gi ragabo my babe for enugu, abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:45pm On Apr 18, 2016
iambibi:
.. U like this my moniker ehngrin.. Oya tell me, wetin i never reply?

Ahh. U dey feign ignorance abi?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 2:46pm On Apr 18, 2016
Beckytee:
One don do me . tanx in adv

okay na cheesy

uwc
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:47pm On Apr 18, 2016
Beckytee:
i no won talk abeg.
u wan come dey make me pity u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:48pm On Apr 18, 2016
Abbeyunique2:

lol. we no go the same place. nah rukkyola i want
Lol OK na. Atleast una go fit mimic Papa and Mama Ajasco for there. Definitely too, some other Golden Citizens fit find themselves there too and Fuji house of Commotion Drama group don set b dat tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 2:48pm On Apr 18, 2016
Kbs468:

cheesy ok but remember that a direct sloting in of the words and reading same without slight modifications would give an unsavory sound to them oo even if logically sightable smiley
ba ko mi, glad t made yuu smile/laf @list
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:49pm On Apr 18, 2016
see azz MEN full Enugu.....even Abbeyunique2 sef....abeg, we fit still edit our green card
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 2:49pm On Apr 18, 2016
LogoDWhiz:

Ahh. U dey feign ignorance abi?
.. The light don turn green!!

(1) (2) (3) ... (2213) (2214) (2215) (2216) (2217) (2218) (2219) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.