Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,786 members, 7,827,894 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 06:43 PM

Wetin Fear Dey Cause - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Fear Dey Cause (782 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / Wetin Fear Dey Cause: By Emmanuel Eleanya Ukaku (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin Fear Dey Cause by justpowerful(m): 1:49pm On Aug 03, 2015
WETIN FEAR DEY CAUSE: Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am, 45mins later bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem. I dey think say my life don finish,I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me.
If na u, wetin u go do the gate man

1 Like 1 Share

(1) (Reply)

The Most Fun-filled Generation. Agree? / The Innocent Man – Bovi / When You Hear Diezani's Case Might Be Transferred To Your Station...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.