Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,561 members, 7,820,032 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:41 AM

Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf (1774 Views)

Tuface And Banky W Laugh Over Hilarious Meme Featuring Him, Kanu And Okocha / Charles Okocha's Stomach Bursts After Surgery / Mikel Obi, Kanu Nwankwo & Okocha Make Africa's Top 10 Richest Footballers Of All (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by AKPOSbaba: 6:30pm On Aug 06, 2015
Two times African footballer of di year
and Jay Jay Okocha forma team mate for English primiaship, El Hadji Diouf,
don yarn say,
Okocha make dem disobey dia coach Sam Allardyce for Bolton wen dem play togeda. Akordin to wetin africanFootball.com report,
Diouf say Okocha dey always tell dem for Bolton Wanderers say make dem play wetin dem like and make dem no listen to only di coach yarns.
Diouf say wen Big Sam giv dem orders,
Okocha go giv dem anoda order to play wetin dem want.
Di Senagal forma winga El Hadji Diouf say,for two good years dem finish for numba six position bicos of dia biutiful football.
He say na dem play di most entataining football for England dat time and he enjoy to dey play wit Jay-Jay Okocha, Fernando Hierro, Vincent Candela and Nicholas Anelka for dose years.

SOURCE....http://ogakpatakpata..co.uk/2015/08/okocha-make-us-disobey-our-coach-diouf.html?m=1

Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by OKorowanta: 6:35pm On Aug 06, 2015
Okocha,mr skillachi grin

2 Likes

Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by AKPOSbaba: 6:41pm On Aug 06, 2015
Jay Jay, So good they named him twice

Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by nikkiking(m): 6:41pm On Aug 06, 2015
Lol. Okocha na master na. Na who wan coach person wey sabi him work.
Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by Pierocash(m): 6:54pm On Aug 06, 2015
ok noted
Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by lurdabdaniels(m): 1:56am On Aug 07, 2015
Okocha unserious footballer
Re: Okocha Make Us Disobey Our Coach - Diouf by AKPOSbaba: 8:19am On Aug 07, 2015
lurdabdaniels:
Okocha unserious footballer

Hater
I diasgree.
Pele,Wenger,Roger milla cant all be wrong wen they said okocha na magician.

(1) (Reply)

Ooni Of Ife's New Wife Was Revealed To Him By The Oracle,He Never Knew Her / I Can’t Remember My Life Before I Met Ik Ogbonna – Sonia / The Twins MC Galaxy Snapped With Are Expensive Models/strippers - See Photos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.