Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,709 members, 7,816,912 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:05 PM

Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya (745 Views)

Orezi Rocks New Hairstyle, Warns Nigerian Artistes Not To Copy It / Orezi 31st Birthday Cake From Fan Got People Talking / Graphic Artist Photoshops Wizkid And Orezi (see Funny Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by OKorowanta: 8:23am On Aug 15, 2015
Orezi don warn Wizkid,Iyanya,Davido and any oda miuzishan wey fix di launching of dia album for Septemba,
make dem use dia church mind and postpone dia date bicos e go red.
Orezi go launch him album wey him call "Ghen Ghen " for Septemba 1
and he don dey draw di rest pipo dem ear say him own album too sweet so make dem relax
bicos all di club go hia him mata,all di street go filam,all radio and Tv stations go carry him miuzik for head like lakpalakpa.

So if dia album no reign,make dem no blame am since na di same piroid all of dem dey plan to reliz dia album.
Di bobo say him fans don enta sweet wahala as far as dem like good jammingjamming.
Alhaji Orezi also yarn say,him marketa sure die so diafor,no shakement bicos di album go enta all di ikoro for naija.

READ MORE FOR HIA......http://ogakpatakpata..com/2015/08/orezi-don-tell-wizkidiyanyadavido-say.html

Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by 48noble(m): 8:26am On Aug 15, 2015
No be small mata...
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by 48noble(m): 8:27am On Aug 15, 2015
Flat
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by Nobody: 8:43am On Aug 15, 2015
Na wizkid international album sure pass

1 Like

Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by OKorowanta: 8:45am On Aug 15, 2015
48noble:
No be small mata...

I dey tell u
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by AKPOSbaba: 8:46am On Aug 15, 2015
Ok o
Lets wait and see.
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by iheanyi40(m): 8:46am On Aug 15, 2015
September go hot gan cheesy
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by OKorowanta: 8:51am On Aug 15, 2015
Hmmm
The start of the "ember months "
Me I'm releasing all innocent prisoners in September. grin

1 Like

Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by SandraDiOku(f): 8:59am On Aug 15, 2015
i just enjoyed reading this post.but nwai i cnt wait to jam ths gehn gehn album becoz e don tey since orezi said the album is kuming soon
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by Eliza5050(f): 9:25am On Aug 15, 2015
Interesting piece.
Battle line drawn by Orezi
Re: Leave September Alone - Orezi Warn Wizkid,davido,iyanya by PoosPoos: 9:31am On Aug 15, 2015
Leave september alone.lol

(1) (Reply)

Caroline Danjuma Shows Off Her Fab New Haircut / Who Is Wizkid / SHOCKING! Psquare Escape Accident Along Lagos-ibadan Expressway Unhurt (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 76
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.