Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,938 members, 7,845,013 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 11:19 AM

Me Vs Boko Boys - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Me Vs Boko Boys (476 Views)

Me VS Jayz (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Me Vs Boko Boys by NAVYdogg: 3:33pm On Aug 21, 2015
Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?

(1) (Reply)

Result Checker / EPL Brain Teaser [QUESTION] Chelsea Played 12-games, 6-lost N 11-point. Find? / MAKE COOL Dollars/naira Online 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.