Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,135 members, 7,835,808 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 03:17 PM

Let's Start With This - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let's Start With This (2475 Views)

Who's Up For Some Yo Mama Jokes!!! Let's Start. / Let Start A Joke / Huge Joke: All Women Problems Start With Men! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Let's Start With This by romsky: 2:53pm On Apr 06, 2009
pikin wey say him mama no go sleep, him self no go take eye see sleep
Re: Let's Start With This by aristole(m): 3:12pm On Apr 06, 2009
@romade

@ last
Re: Let's Start With This by romsky: 3:19pm On Apr 06, 2009
wetin bin happin?
Re: Let's Start With This by aristole(m): 3:54pm On Apr 06, 2009
Nofin my broda
Re: Let's Start With This by clemcykul(f): 6:16pm On Apr 06, 2009
thank u aristole
Re: Let's Start With This by aristole(m): 2:19pm On Apr 07, 2009
@ clemcy

Why are you thanking me?
Re: Let's Start With This by romsky: 2:22pm On Apr 07, 2009
4 d blabla u gave me last nyt
Re: Let's Start With This by aristole(m): 2:26pm On Apr 07, 2009
@ romade

Carry ur dirty mouth commot here. Who dey talk to you?

HE GOAT!!!!!
Obuko de oorun de.
Re: Let's Start With This by aristole(m): 5:04pm On Apr 07, 2009
angry angry
U peolple are deviating.

Ok,back to the track.

Won kii deru oko nla ba arugbo

Meaning: An old woman no dey fear for big kondo (prick or abunna)
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 5:08pm On Apr 07, 2009
pervert
Re: Let's Start With This by aristole(m): 5:50pm On Apr 07, 2009
What 'bout u?
Re: Let's Start With This by sylve11: 5:56pm On Apr 07, 2009
e clear! cool
Re: Let's Start With This by romsky: 9:43am On Apr 08, 2009
aristole n fi oko oru deru ba ara re

make una translate
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 9:46am On Apr 08, 2009
egbon romade.hahahahah 4 ya mouth
Re: Let's Start With This by romsky: 9:49am On Apr 08, 2009
simple translation u no fit
Re: Let's Start With This by aristole(m): 3:46pm On Apr 08, 2009
@ romade

Na u go transliterate urself.
Re: Let's Start With This by romsky: 3:49pm On Apr 08, 2009
since wen
if rain dey fall & u dey outsyd without umbrella
if piss catch u shey u no go piss 4 body & pray make d rain no stop at dat point
Re: Let's Start With This by sholabanke(m): 3:53pm On Apr 08, 2009
thats a good idea
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 3:56pm On Apr 08, 2009
seconded
Re: Let's Start With This by romsky: 3:58pm On Apr 08, 2009
thirded
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 5:11pm On Apr 08, 2009
comot 4 road ojare,dis load wey i cary too heavy
Re: Let's Start With This by aristole(m): 5:41pm On Apr 08, 2009
Dont disturb my girl.She's busy wd her alabaru business.This load is too heavy for her ds tyme 'round.
Re: Let's Start With This by romsky: 12:34pm On Apr 09, 2009
alaru ton je buredi awo ori re lon je ti o mo
Re: Let's Start With This by MojiEsther(f): 12:51pm On Apr 09, 2009
@ Aristole

Yeah! Let's see if it's gonna work out this way.

You give us a proverb in any language with its meaning

Oya :

Omo ti ko ni iya kin dobo eyin
Meaning: A motherless child no dey mess (chop plaintain,banana,bla!bla!!bla!!!)  from behind


Funny. How about this one? I hear most elderly people say it with so much ease.

'Isiro ni oko dido'  , Can't even interprete it in English. Aristole help me now,
Re: Let's Start With This by romsky: 12:56pm On Apr 09, 2009
Isiro - calculation
ni - is
oko dido - sex



ehen everytin is based on planning o jare
Re: Let's Start With This by MojiEsther(f): 12:58pm On Apr 09, 2009
Lol!
Re: Let's Start With This by MojiEsther(f): 1:00pm On Apr 09, 2009
Ti oro ba ti di oro oyan koko ori la ma gba mu

Meaning:When it's an important matter ; it is from d nipples the game dey start from


Lol.

@ romade
Come to think of it, its so true.
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 1:00pm On Apr 09, 2009
i no say u go like am
Re: Let's Start With This by tommy2k2(m): 1:02pm On Apr 09, 2009
make una xplain wetin dey happen here to me??



lola start,,, abeg
Re: Let's Start With This by MojiEsther(f): 1:05pm On Apr 09, 2009
@ Aristole,

Won kii deru oko nla ba  arugbo

Meaning: An old woman no dey fear for big kondo (prick or abunna)

Is it the same 'Kondo' Sheyman sang about? Lol.
Re: Let's Start With This by romsky: 1:11pm On Apr 09, 2009
wen be ur birthday self cus iget plenty aso ebi to buy & u know say isiro loko dido
Re: Let's Start With This by Lolabbey: 1:15pm On Apr 09, 2009
:d

(1) (2) (3) (Reply)

Lord, They're Finally Together. . . / My Friend Girlfriend As Get Ebola Virus!! Quaranten !! HELP ME!!!! / Can U Bath With Ur Lover? (a) Yes(b) Never (c) Am Shy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.