Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,130 members, 7,849,543 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 11:54 PM

Pidgin News-another Rape In A Prestigios University - Investment - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / Pidgin News-another Rape In A Prestigios University (698 Views)

Girls And Rape Matter. Pls Judge This (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pidgin News-another Rape In A Prestigios University by apholaby007(m): 11:50am On Sep 10, 2015
PEKELE PELEKE, DEM SAY DEAN FACULTY OF LAW RAPE 20 YEAR OLD 400L STUDENT...LOBATAN! Wetin persin no go hear for this Naija. One mama don dey para o say the dean, Faculty of Law for University of Calabar, Prof. Cyril Ndifon don take by force chop the dodo of her daughter for inside him office on August 29th and dem don report the matter to the school and to police. Dem say na gbanko the prof use for the girl, cos he vex tear the girl text paper say she no quick submit. Later na him he come see the girl say make she come him office come rewrite the text, na so he sha take scope am enter him office before he come take tipa tikuku chop her Ogbono. The university say dem don start dey shine light on top the mata but punch say as dem dey try halla the Prof reach he no gree pick him call. Na wa O!
Re: Pidgin News-another Rape In A Prestigios University by Bibidear(f): 11:54am On Sep 10, 2015
Jeez,would u teach me how to speak pidgin english

(1) (Reply)

Precious Stones Available / The Right Accounting Software For Your Business / Can't Wait Till Next Payday? Let Us Give You A Loan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.