Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,047 members, 7,821,600 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:32 PM

Women Wahala - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Women Wahala (6083 Views)

Real Wahala For You If You Do Any Of These / Job Wahala / Brazilian Hair Wahala (pix) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Women Wahala by Lolabbey: 10:15am On Apr 28, 2009
which kain spouse wey u be sef?
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 10:16am On Apr 28, 2009
can u imagine?? I always knew dat she was only deceiving me wid love, tho i dont bliv in it.
Re: Women Wahala by romsky: 10:23am On Apr 28, 2009
my clumsy d only 1 luv d reason i had a transplant
i didnt know u wia around now sowwwwy cry

lets kiss & make up luv
Re: Women Wahala by sweetliet: 10:27am On Apr 28, 2009
*kisses romade wt al pleasure*
Re: Women Wahala by romsky: 10:29am On Apr 28, 2009
paa na sand paper dem take mould ya lips
Re: Women Wahala by Lolabbey: 10:53am On Apr 28, 2009
see love in da air
Re: Women Wahala by romsky: 11:17am On Apr 28, 2009
dat one na 1 sided lust
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:13pm On Apr 28, 2009
u'r rite
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 12:14pm On Apr 28, 2009
its all gud *lets kiss and make love plus babies*
Re: Women Wahala by romsky: 4:28pm On Apr 28, 2009
kiss kiss kiss
kiss
kiss
kiss
kiss
kiss kiss kiss
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 5:17pm On Apr 28, 2009
aww kiss galore grin kiss
Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:19am On Apr 29, 2009
y u no respond to d kisses nah?
Re: Women Wahala by romsky: 11:21am On Apr 29, 2009
wetin concern u
my clumsy kiss yaya jiki
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 11:33am On Apr 29, 2009
Romade, why u dey waste all these emoticons na?
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 12:18pm On Apr 29, 2009
@rommie
jiki ka lau kiss
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:20pm On Apr 29, 2009
u dey lobby for d kiss abi?
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 12:44pm On Apr 29, 2009
enemy of kiss detected!
Re: Women Wahala by romsky: 12:49pm On Apr 29, 2009
detected & detained lola
kerewa u no get heart wey person fit steal bah pele better luck next lyf
ma clumzy kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 1:25pm On Apr 29, 2009
kiss
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 1:57pm On Apr 29, 2009
sad
Re: Women Wahala by Lolabbey: 2:01pm On Apr 29, 2009
u dey wowo d more
Re: Women Wahala by romsky: 9:37am On Apr 30, 2009
he still fyn pass u sha
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 3:22pm On Apr 30, 2009
stamped wid greed!
Re: Women Wahala by romsky: 3:30pm On Apr 30, 2009
1 of d reasons i adore u kiss
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 6:08pm On Apr 30, 2009
smiley
Re: Women Wahala by sylve11: 7:26pm On Apr 30, 2009
chiquititta cool
Re: Women Wahala by studio43(m): 12:59pm On May 01, 2009
dikele,

its unfortunate non this raining kisses from this muda4kaz reach ya side. grin

so , now u see why i talk sey u nor get mouth cheesy
Re: Women Wahala by sylve11: 1:25pm On May 01, 2009
dat guy no get mouth true true cool
Re: Women Wahala by studio43(m): 1:36pm On May 01, 2009
i don tell am sey make hin cool down and learn from the PRO'S like us, hin nor dey listen.

maybe hin never see where peeps dey kiss before sef.

abi hin think sey dem dey fight with there tongues undecided cuz nothing village man nor fit reason grin
Re: Women Wahala by sylve11: 3:08pm On May 01, 2009
quantitative reasoning cool
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 10:30am On May 02, 2009
studio43:

dikele,

its unfortunate non this raining kisses from this muda4kaz reach ya side. grin

so , now u see why i talk sey u nor get mouth cheesy


I've read this comment over n over. . . trying to understand it, to decipher it, to say to myself "this dude has finally made sense" but. . . still no progress I am truly sorry for ya life Studio, and for that ur monkey wey dey always dey ur back. undecided
Re: Women Wahala by studio43(m): 12:22pm On May 02, 2009
my guy if u continue like this, u nor go ever learn.

see as u forget the work wey u dey dey , stand like sugomu , dey look matured minds wey dey play adult sad


erm, have u been kissed before in ya life?

lol, my guy i nor beef you o wink

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Wedding Invitation And Announcement! / Which State Is This Woman From.........picture / Convo On Facebook.. B/w Jay Z, Kim, Beyounce, Kanye West. LWKMD

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.