Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,407 members, 7,954,618 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 01:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (862 Views)
Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho. / Harrysong – Reggae Blues (remix) Ft. Mourinho (highly Hilarious) / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Charlesedet25(m): 9:28am On Oct 08, 2015 |
CHORUS Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d points n score d goals (d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull (d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu! |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Iamtimi: 9:38am On Oct 10, 2015 |
Lwkmdead |
(1) (Reply)
The Nairaland "END TIME" Contest / Hilarious:- Conversation Between Buhari And Nigerian Rapper, Olamide Released! / Some Funny Nigeria Abbreviations.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |