Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,958 members, 7,817,817 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Just A Thumb (6210 Views)
No Insult, Just A Joke.... I Really Love So Much!!! / Is Just A Question? Dont Read If U Were Lookin For Joke. / "don't Ask Me. I'm Just A Painter!" (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Just A Thumb by Bbeee: 8:41pm On Apr 24, 2009 |
y u lyk smoke lyk dis? |
Re: Just A Thumb by cbase: 8:59pm On Apr 24, 2009 |
you don weed b4 come cure am with milk and groundnut?, maybe you go know why smoke good |
Re: Just A Thumb by larayat(f): 9:13pm On Apr 24, 2009 |
cbase so una don dey weed b4 ni |
Re: Just A Thumb by cbase: 9:17pm On Apr 24, 2009 |
may I mold one jumbo for you, Lara? |
Re: Just A Thumb by larayat(f): 9:19pm On Apr 24, 2009 |
chei am out of here. |
Re: Just A Thumb by Bbeee: 10:05pm On Apr 24, 2009 |
wetin dey pursue u? u dey pretend abi? |
Re: Just A Thumb by cbase: 1:19pm On Apr 25, 2009 |
leave am, we sabi dem |
Re: Just A Thumb by larayat(f): 2:20pm On Apr 25, 2009 |
cbase,no b me n you.chei,lailai. |
Re: Just A Thumb by jmkbond(f): 3:37pm On Apr 25, 2009 |
unbelieveable dont tell me dat |
Re: Just A Thumb by Bbeee: 4:23pm On Apr 25, 2009 |
wetin u hia? |
Re: Just A Thumb by cbase: 7:12pm On Apr 25, 2009 |
she get ears? |
Re: Just A Thumb by jmkbond(f): 11:03pm On Apr 25, 2009 |
mute cbase |
Re: Just A Thumb by larayat(f): 8:24am On Apr 26, 2009 |
gbam. |
Re: Just A Thumb by cbase: 9:57am On Apr 26, 2009 |
Yeye Gals, |
Re: Just A Thumb by larayat(f): 11:17am On Apr 26, 2009 |
naughty guy. |
Re: Just A Thumb by Ben13: 7:13pm On Apr 26, 2009 |
really? |
Re: Just A Thumb by cbase: 8:17pm On Apr 26, 2009 |
for wer? |
Re: Just A Thumb by jmkbond(f): 9:39pm On Apr 26, 2009 |
4 ya house now |
Re: Just A Thumb by tytylayor: 7:59am On Apr 27, 2009 |
u dey find anoda tin, abi? |
Re: Just A Thumb by Lolabbey: 9:29am On Apr 27, 2009 |
and he must see d oda tin |
Re: Just A Thumb by Ben13: 9:40am On Apr 27, 2009 |
and what is this tin |
Re: Just A Thumb by tytylayor: 10:01am On Apr 27, 2009 |
ur thumb |
Re: Just A Thumb by Lolabbey: 10:14am On Apr 27, 2009 |
ben is disreally wht u were tinking? |
Re: Just A Thumb by sylve11: 10:30am On Apr 27, 2009 |
Re: Just A Thumb by Lolabbey: 10:34am On Apr 27, 2009 |
son,its raining heavily |
Re: Just A Thumb by sylve11: 10:50am On Apr 27, 2009 |
but mom, i just can't do without my glasses, u know it's been glued to ma eyes |
Re: Just A Thumb by clemcykul(f): 11:04am On Apr 27, 2009 |
lies!! |
Re: Just A Thumb by Lolabbey: 11:07am On Apr 27, 2009 |
clem clem how u dey? |
Re: Just A Thumb by romsky: 11:09am On Apr 27, 2009 |
lol fyn fanx u |
Re: Just A Thumb by sylve11: 11:17am On Apr 27, 2009 |
did i ask u? |
Re: Just A Thumb by romsky: 11:19am On Apr 27, 2009 |
oju igo u dey see me so? |
Re: Just A Thumb by sylve11: 11:28am On Apr 27, 2009 |
trouble maker wetin be ur own dis morrin? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
PHOTOS: 10 Perfectly Timed Pictures / *WARNING*: Dont Open This Thread If You Are Sleeping Alone Tonight (PIC) / English Translation Of "Beans Where Don Done Don Done"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |