Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,428 members, 7,954,673 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (1778 Views)
[Music] Okpo Record: Reggae Blues Remix (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Cutehector(m): 1:00pm On Oct 09, 2015 |
Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho Chorus. Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d pts n score d goals(d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Wingers o pop champagne oo.... Aahhha ahaaa Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull(d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu Cc: lalasticlala 1 Like 1 Share |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by laurenziz6(m): 1:07pm On Oct 09, 2015 |
Re: Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by trapQ: 7:27am On Nov 17, 2015 |
Hahahahahahha Rotflmao 1 Like 1 Share |
(1) (Reply)
(gospel Music) Download Gbenga Oke – Mighty One God / Olamide Ft Wizkid Kana Or Duncan Mighty Ft Wizkid Fake Love Which Do U Prefer? / Dj Hm - Omo Aje Sango Ota Mixtape
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |