Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,205 members, 7,829,311 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:33 AM

Party - Jokes Etc (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Party (8921 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (Go Down)

Re: Party by Bbeee: 2:41pm On May 05, 2009
lol, oga u sef wash dt match na, u see wetin we usee does pikins eyes see, abi na for back of telly u and dypa wash d match?,


una beta begin fast n prayer for wetin barca go do una, una go chop worse dan realmagrig
Re: Party by studio43(m): 2:46pm On May 05, 2009
lucky goal, lucky win.
Re: Party by Bbeee: 2:47pm On May 05, 2009
shocked shocked u suprise me,

well sha i no blame u, na so awon omo skelski dey tok
Re: Party by Lolabbey: 2:49pm On May 05, 2009
sharappppppppppppp you two and get busy wink
Re: Party by studio43(m): 2:55pm On May 05, 2009
*kicks her out of my way*


Bbbeeee,
truth hurts abi?
me and you know sey that goal wey united scored against arsenal is a lucky goal.

and united dey alwayss do ojoro for there matches cuz dey always get REF's BACK UPS.
NONSENSE.
Re: Party by Bbeee: 2:57pm On May 05, 2009
lool, we de tok of ojoro n u gt mouth to tok, una middle name na ojoro na cool

jst take am as e dey, WE R D BEST, na we get LEAGUE, n na we get CHAMP LEAGUE TOO,
Re: Party by studio43(m): 2:59pm On May 05, 2009
dont forget u still have arsenal to beat tonight. cool
Re: Party by Bbeee: 3:02pm On May 05, 2009
u go nid tell papa aw to beat eim pikin?
Re: Party by studio43(m): 3:06pm On May 05, 2009
yes cuz papa head fit nor dey dia sometimes u know wink grin

ojoro people grin
Re: Party by Lolabbey: 3:07pm On May 05, 2009
tred locked 4 no reasons
Re: Party by Bbeee: 3:10pm On May 05, 2009
omo shekpe cheesy

papa no nid opinions on aw todirect him bois, go dey do ur fastin n prayer
Re: Party by studio43(m): 3:10pm On May 05, 2009
we shall see sha lol
Re: Party by Bbeee: 3:15pm On May 05, 2009
untied 4 lyf?
Re: Party by blissieng(f): 7:01pm On May 05, 2009
Please make we see road O jare!

What's wiv this nonsense futbal talks?
Re: Party by Bbeee: 8:58pm On May 05, 2009
up man u
Re: Party by TOYOSI20(f): 7:01am On May 06, 2009
dyabman:

@STudio

Studio Father, ORI E FOKASIBE , ORI E TIMBA , ORI E WAMBE , Triple TUALE BABA MI, JEUN SOKE!! WASERE >> UP BLUESSSS!!!!! kiss grin cheesy

Hahahahaha!! cheesy cheesy cheesy

@ blissieng

Nor be me and u oo. . . . .u nor dey fear face ni?? undecided
Re: Party by dyabman(m): 9:19am On May 06, 2009
Toyo how far? kiss
Re: Party by blissieng(f): 9:20am On May 06, 2009
Which person face I wan fear?
Re: Party by dyabman(m): 9:24am On May 06, 2009
wear Stella's face
Re: Party by blissieng(f): 11:10am On May 06, 2009
olodo, u no sabi read?
Re: Party by sylve11: 12:19pm On May 06, 2009
blessing how ur own be selF? cool
Re: Party by Lolabbey: 12:28pm On May 06, 2009
son,av alwys warned u not 2 put mouth wen elders tok
Re: Party by sylve11: 1:01pm On May 06, 2009
dat's what i learnt from u mom cool
Re: Party by dani1luv: 1:23pm On May 06, 2009
Bliss. Why did you have to re-open this topic. . undecided
Re: Party by dani1luv: 1:26pm On May 06, 2009
I'm sorry but Please Posters/Users divert your post back to this topic

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-259960.0.html

Thanks
Re: Party by dani1luv: 1:33pm On May 06, 2009
[size=15pt]Topic locked[/size]

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15)

Patronize Central Hotel Ibadan For Maximum Comfort And Security / My top 3 Jokes ever!!! / A Man With Class

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.