Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,398 members, 7,846,674 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 08:53 PM

Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo (757 Views)

Naija Joke Of The Year - Wetin Dey Happen Inside Nigeria / See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Things Dey Happen For This World Ooh!!(pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by mannygee: 1:32pm On May 05, 2009
"MY OGA WAN KILL ME WITH MESS (PU! PU!!) FOR INSIDE CAR" grin grin grin

This week on wetin dey happen, e get this man wey be driver that wrote me and he go like make all nairaland people dem help am find solution to the problem wey he find himself. He talk for the letter say, he be driver and anytime wey he dey drive him Oga for motor, him Oga dey always MESS (PU! PU!!) for inside car. And to make the matter worse, dem dey always put on air conditioner inside the car and na so the a/c go blow him OGA MESS for the whole car and the thing go dey smell for inside the whole car. He come say the thing dey worry him well well.
The Problem now be say, he no know how he go take tell him Oga about the whole thing.

Make una POST una comment/view here abeg and advice the Driver Man.Wetin you want the Driver Man to do?

Wahala dey my people but we no go see am lai lai grin grin grin
Re: Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by studio43(m): 1:35pm On May 05, 2009
well, sorry mr. poster

IM NOT IMPRESSED sad
Re: Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by donsponky(m): 1:38pm On May 05, 2009
if mess dey kill person why studio never die since
Re: Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by tytylayor: 1:41pm On May 05, 2009
wondering
Re: Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by Lolabbey: 2:17pm On May 05, 2009
gab and co supose don die tey / . . . . . . . .try farting jokes tred wink

(1) (Reply)

Akpan Still Has A Brain / Joke Of Da Day / Mad Cow!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.