Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,634 members, 7,958,905 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 07:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Harrysong - Raggea Blues Ft Mourihno (729 Views)
Premier League: You Have No Excuse, Stop Complaining – Mourihno Attacks Conte / Zlatan Ibrahimovic Wins It For Manutd, As Mourihno Lifts His First Trophy... / Why Mourihno Is Killing Chelsea (2) (3) (4)
Harrysong - Raggea Blues Ft Mourihno by Afz9095(m): 10:55pm On Oct 27, 2015 |
Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho Chorus. Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don lose) Share d pts n score d goals (d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as terry dey play (dey play dey play) strikers o pop champagne oo…. Aahhh haaa Verse1. . Bobo c Carrol wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull(d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If cahil play dem must lose (must lose must lose) Stoke na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard ooo He don taya ooooo If roman no sack jose Dem go still dey lose. Jesu 2 Likes 2 Shares
|
Re: Harrysong - Raggea Blues Ft Mourihno by OKUCHI11(m): 11:50pm On Oct 27, 2015 |
hmmmm ....Nice #GodblessNairaland# God bless U Op |
Re: Harrysong - Raggea Blues Ft Mourihno by OKUCHI11(m): 11:50pm On Oct 27, 2015 |
hmmmm ....Nice #GodblessNairaland# God bless U Op pls Grant me the permission to share it ......please |
Re: Harrysong - Raggea Blues Ft Mourihno by Afz9095(m): 11:58pm On Oct 27, 2015 |
OKUCHI11:permission granted |
(1) (Reply)
Photos:former Chelsea First Team Doctor Ties The Knot / Nigeria’s First Goalkeeper Dies At 91 / How Can I Withdraw On Bet9ja
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |