Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,587 members, 7,955,165 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:28 PM

Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" (806 Views)

Conte Reveals Those Who Must Take Blame For Chelsea’s Poor Season / Mourinho's Excuses For Chelsea's Poor Displays So Far By Victor Ikpeba / Lol.....jose Morinho In House Fellowship Praying Over Chelsea Poor Form... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" by lonelydora: 6:21am On Oct 28, 2015
CHELSEA BLUEZ BY ME.


Afta d matches face d boo
(d blues, d blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose
(d blues, don lose)
Share d points n score d goals
(d pts d goals)
Every team wana win
(d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play
(dey play dey play)
John Terry pop champagne ooooo

Verse1.
Bobo c Westham wey dem dey boo (dey boo
dey boo)
They don turn Amokachi d bull
(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do
(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look
(dey look dey look)
If Ivano play dem must lose
(must lose must lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d
blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu!

BEFORE YOU BASH ME GUYS, I AM A DIE-HARD CHELSEA FAN.

Mods, semid4lyfe, honeric01, please move to front page to make people laugh.
Re: Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" by Bugatie(m): 6:23am On Oct 28, 2015
tongue
Re: Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" by linked: 6:30am On Oct 28, 2015
Smh.. Your matter hard

1 Like

Re: Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" by lekan29ice(m): 6:42am On Oct 28, 2015
Hehehehehe....
Re: Chelsea's Poor Performance: A Song titled "Chelsea Bluez" by viclawz(m): 7:09am On Oct 28, 2015
Chai....chelsea how market...I just dey pity mourinho

(1) (Reply)

Up Nigeria / Chelsea Really Need Serious Prayers!!!! Let's Join Our Hands!!!pics / Arsenal Fan Walked Up The Aisle In Full Gunners Kit (see Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.