Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,715 members, 7,955,688 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:53 PM

Chelsea's Poor Performance: A Song Titled "Chelsea Bluez" - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chelsea's Poor Performance: A Song Titled "Chelsea Bluez" (588 Views)

Comedy Skit By Me Titled:slap Am Again / Between EFCC And A Man United Fan, After Pogba's Poor Performance Yesterday / A Poor Man And A Rich Man's Signature: Difference (picture).. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Chelsea's Poor Performance: A Song Titled "Chelsea Bluez" by lonelydora: 8:49am On Oct 28, 2015
CHELSEA BLUEZ BY ME.


Afta d matches face d boo
(d blues, d blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose
(d blues, don lose)
Share d points n score d goals
(d pts d goals)
Every team wana win
(d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play
(dey play dey play)
John Terry pop champagne ooooo

Verse1.
Bobo c Westham wey dem dey boo (dey boo
dey boo)
They don turn Amokachi d bull
(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do
(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look
(dey look dey look)
If Ivano play dem must lose
(must lose must lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d
blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu!

BEFORE YOU BASH ME GUYS, I AM A DIE-HARD CHELSEA FAN.

Mods, , please move to the right section. It was a mistake.

1 Like 1 Share

Re: Chelsea's Poor Performance: A Song Titled "Chelsea Bluez" by Elosky20: 8:52am On Oct 28, 2015
mam

(1) (Reply)

Can't Stop Laughing / If What Happened In Headies Award Should Happen In Balon D'or / Cat Scared Of Lassa Fever

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.