Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,735 members, 7,817,019 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:11 PM

O Boy! U Don Hear Say Rihanna Dey Play Enta Calabar? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / O Boy! U Don Hear Say Rihanna Dey Play Enta Calabar? (2221 Views)

Burna Boy U.S. Tour Not Interrupted / People Say Rihanna Looks Like Me – Lagos Bread Seller Turned Model, Olajumoke / Chika Ike Flaunts Major Cleavage In New Pics,Fans React:'Satan U Don Carry Come' (2) (3) (4)

(1) (Reply)

O Boy! U Don Hear Say Rihanna Dey Play Enta Calabar? by OKorowanta: 8:02am On Nov 05, 2015
As I dey see di mata,e be like say krismas go toff for Calabar dis decemba as plenti fans go play enta town just to see bad girl Riri.
Chris Brown forma babe Rihanna naim go be di main star wey go sing for dis year Calabar carnival.
Akordin to di oganizas,Rihanna go play for di afta party wey go appun for Decemba 27 for di U.J Esuene stadium.
Evribodi know say wia she come from Barbados,na dia caniva for use hand touch ground.
Barbados,Trinidad na two kontri wia dem fit die for carniva mata.
Dem no dey use caniva play for dia as Rihanna even attend dis year Barbados festival for di Foreday Morning Jump Up Party.
Oda celibritis wey go add color join di Calabar festiva na Sean Paul,2face,Timi Dakolo,Flavour,Mavin group,Mc Galaxy,Banky W,Duncan Mighty,Burna Boy and Raskimono.
Oda stars wey go show dia talent for stage dat day na,D'banj,Mafikizolo,PSquare,Iyanya,Kcee,Omawunmi,Dare Art Alade,Timaya,Seyi Shay and plenti odas.
Comedians like Bovi,Akpororo,Last Prophet and IK and Uti as anounsas,go show dia jersey numba dat day.
Intanationa gospel miuzishan Don Moen sef and our own Sinach go full ground berekete for di Calabar Festiva.

Source...http://ogakpatakpata..com.ng/2015/11/o-boyu-don-hear-say-rihanna-dey-play.html

Re: O Boy! U Don Hear Say Rihanna Dey Play Enta Calabar? by PoosPoos: 8:06am On Nov 05, 2015
Lol,
Noted

(1) (Reply)

Lovely New Photos Of Actress Ngozi Ezeonu / She Is Loaded, Great & Well Endowed / Who Is At The Beach Party?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.