Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,887 members, 7,855,615 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 06:46 AM

Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here - Dating And Meet-up Zone (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here (77923 Views)

Imo State Forum:those From Owerri,plz Lets Meet Here And Know One Another. / I Need Girls As Friends Am At Edo State, Please Ping Me 30d57b4e / If U R 4rm Asaba, Then Identify Urself. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Osisinakpo(m): 7:06pm On Jul 31, 2012
oseiwe: @osisinakpo
U dey make me laff. Wetin u want make Mosco children come call dia selfs. Dem go be retired FBI be dat. My house dey ukpenu extension sha. But I don leave town.


na him be say u know me and me know u wella. Na MICC i go, i mean mousco, na we b d first set for MICC, mousco children know me. Which area 4 extention? After cosmopolitan or after iseseli house? Anyway, i know dey town, i dey EAST.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by chelseabmw(m): 9:30am On Aug 01, 2012
Hmmmmm.......Ekpoma boiz representing the hood...just to let u all know I attended Ambrose Alli University Nursery,primary,secondary and also the university.

There is know body I don't know in mousco family(The guys).... Ukpenu extension is a no go area for me cos that road is too bad.Only one name I will drop here u guys will know who is talking here
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 7:02pm On Aug 01, 2012
Na hia d tin dey? I full ground o! D only biancaful badosky representing Ekpomanity. I Salutey o! cool
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by oseiwe(m): 8:36pm On Aug 01, 2012
@chelseabmw
U knw Cannavaro?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 8:38pm On Aug 01, 2012
oseiwe: @chelseabmw
U knw Cannavaro?
Ewo! shocked lipsrsealed
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 9:57am On Aug 02, 2012
Idowuogbo: Na hia d tin dey? I full ground o! D only biancaful badosky representing Ekpomanity. I Salutey o! cool

which Ekpoma?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 10:00am On Aug 02, 2012
Sijo01:

which Ekpoma?
For Edo na!
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 10:12am On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
For Edo na!

dis one wey u dey claim Ekpoma, d place nor get oil-well o but dey get plenty banana.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 10:28am On Aug 02, 2012
Sijo01:

dis one wey u dey claim Ekpoma, d place nor get oil-well o but dey get plenty banana.
Taaaa! Liv talk! Wetin concern me and oil? Na d mabunga banana make sense pass.U don experience Edo boy muhehehe? wink grin
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 11:48am On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
Taaaa! Liv talk! Wetin concern me and oil? Na d mabunga banana make sense pass.U don experience Edo boy muhehehe? wink grin

hahahahaha, badt gurl........c ur dirty mind.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by chelseabmw(m): 2:43pm On Aug 02, 2012
oseiwe: @chelseabmw
U knw Cannavaro?

Yes na..........u know precious,Ike,Evans,keleb
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by chelseabmw(m): 2:45pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo: Na hia d tin dey? I full ground o! D only biancaful badosky representing Ekpomanity. I Salutey o! cool

Wat is dis yoruba girl doing here? U lost ur way? Abi u wan marry here?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:22pm On Aug 02, 2012
chelseabmw:

Wat is dis yoruba girl doing here? U lost ur way? Abi u wan marry here?
If I thunder slap u hen! U go change ya name to Mustapha. Daruje, no vex me o! angry
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:23pm On Aug 02, 2012
Sijo01:

hahahahaha, badt gurl........c ur dirty mind.
U sef reason dat tin abi? D tin na die! grin
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:24pm On Aug 02, 2012
chelseabmw:

Yes na..........u know precious,Ike,Evans,keleb
Precious still dey dat side? shocked
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 3:38pm On Aug 02, 2012
chelseabmw:

Wat is dis yoruba girl doing here? U lost ur way? Abi u wan marry here?

Maybe she is mistakin Ajegunle to be Ekpoma.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 3:39pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
Precious still dey dat side? shocked

c as u dey jump up n dwn 4hia......who b precious?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:39pm On Aug 02, 2012
Sijo01:
Maybe she is mistakin Ajegunle to be Ekpoma.
If I tear u na, dem go begin open teeth say I dey boil. Anwili! Respect ya self o! angry
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:40pm On Aug 02, 2012
Sijo01:

c as u dey jump up n dwn 4hia......who b precious?
Na phase 1 pikin! grin
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by honeric01(m): 3:48pm On Aug 02, 2012
This thread still dey? abeg make una dey post some edo state pix for here o. places people fit visit when they come home o.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 3:50pm On Aug 02, 2012
honeric01: This thread still dey? abeg make una dey post some edo state pix for here o. places people fit visit when they come home o.
U dey form janded now abi? Lool...

Anyways u b ODiaero friend, so lie upon lie must surface. grin
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by oseiwe(m): 4:12pm On Aug 02, 2012
chelseabmw:

Yes na..........u know precious,Ike,Evans,keleb
Dis guy sef. U na bad guy. I dan dey fear u.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 4:14pm On Aug 02, 2012
oseiwe:
Dis guy sef. U na bad guy. I dan dey fear u.
U dey fear dat raw chicken? U b mouse o! tongue
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by oseiwe(m): 4:15pm On Aug 02, 2012
honeric01: This thread still dey? abeg make una dey post some edo state pix for here o. places people fit visit when they come home o.
I go post two girls hostel pix for u be dat na. Dey r nicely secluded inside town.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by honeric01(m): 6:11pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
U dey form janded now abi? Lool...

Anyways u b ODiaero friend, so lie upon lie must surface. grin

So u mean coming from work - home is a lie? u neva understand? cheesy
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by honeric01(m): 6:18pm On Aug 02, 2012
oseiwe:
I go post two girls hostel pix for u be dat na. Dey r nicely secluded inside town.

Wetin i wan take hostel pix do na? tongue
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 6:22pm On Aug 02, 2012
honeric01:

Wetin i wan take hostel pix do na? tongue
I wonder o! grin

D guy b think u b one cradle robber.
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 6:38pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
If I tear u na, dem go begin open teeth say I dey boil. Anwili! Respect ya self o! angry


kuli temper na, ha........i nor get muscle 4fight again o.......oya tell me, who b d ekpoma bobo?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by honeric01(m): 6:53pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
I wonder o! grin

D guy b think u b one cradle robber.

I just weak o, so i no get better things to do, na to chase nyash up and down i go come dey do for edo?
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 7:01pm On Aug 02, 2012
Sijo01:


kuli temper na, ha........i nor get muscle 4fight again o.......oya tell me, who b d ekpoma bobo?
He dey hia na! Open ya eyes.


honeric01:

I just weak o, so i no get better things to do, na to chase nyash up and down i go come dey do for edo?
I no 2 blame am o! Playboy dey smell for ya body na grin
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Idowuogbo(f): 7:02pm On Aug 02, 2012
honeric01:

So u mean coming from work - home is a lie? u neva understand? cheesy
Elaborate na! undecided
Re: Edo State Forum: If You Are From Edo State Please Identify Urself Here by Sijo01(f): 7:47pm On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
He dey hia na! Open ya eyes.

my eyes are open o......but mk u wisper 4my ear.

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (51) (Reply)

Be Re-united with Old Friends! / Drop Your Date Of Birth, You Might Find A Match / Strickly For Lagos Based Single Ladies And Guys. Get Hooked Up

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.