Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,665 members, 7,955,403 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 04:01 AM

Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? (443 Views)

Why Boys Wey No Get Work Nai The Flaunt Money Pass / Drug Users Complain D New Plastic £5 Note Cuts Deir Noses Wen Dey Use Snort Coke (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? by Nobody: 10:17am On Dec 04, 2015
na to visit my village native doctor for him if na girl grin GOD ABEG O grin make i close my mouth, nairalanders what will u do?
Re: Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? by BrianRoss: 10:24am On Dec 04, 2015
wait for dem at their door step d day salary alert comes.
Or u pray for God to enrich dem for dat dy can pay u. wink
Re: Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? by Gabaleve(m): 10:27am On Dec 04, 2015
OP need money badly
Re: Which Method U Take Dey Use Collect Ur Money From Debtors Wey No Wan Pay? by kilokeys(m): 10:29am On Dec 04, 2015
I Pray for God's blessing upon his life.. Then wait...

If i swear for the guy IJN... Im go die, carry my treasures go hell fire

(1) (Reply)

Omotola Jalade Reveals All / A Freight Train Leading With 200,000 Litres Derails In Australia / Muscle Building Techniques - A Super-hero Inspired Body Building Routine

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.