Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,653 members, 7,816,679 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:04 PM

Deeper Life at it Again??? - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Deeper Life at it Again??? (890 Views)

"Dead Pastor, Anderson Chinenye, Back To Life At The Mortuary" - Facebook User / Why Do Nigerian Girls Complain About Deeper Life Weddings? / One Of The Victims Who Lost His Life At The Collapse Reigners Bible Church (pic) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Deeper Life at it Again??? by RADDY1(m): 10:19pm On Dec 07, 2015
Enter with your change ooo because i no fit shout...
(Bus on the move)..... Hello my people ... I don come again ooo, your famous medicine
seller...if you sabi this bus, you go
know me wella!!
This time we get another korect
product wey don enter market
gidigba ... it fit cure your physical sickness, Spiritual sickness, Mental sickness, Financial sickness, Marital sickness, and even academical
sickness..

But wetin dey be say na five days we wan take give you this correct and confirm medicine...

This medicine too big you no fit
finish am...Na coming soon product b dis oo for
Dec 24-27 2015

I go advise you make you come
straight to our company make alaba
boys no go sell fake give you.

Our company da round d world#any
Deeper life camp ground closer to
u.. go dey for all we branches at
Deeperlife camp. E no far at
all oh.

Passenger: how much be your medicine

Seller: (laughs) just come with your
faith and believe because dis Tested and Trusted
medicine na free of charge oooo...
No come alone oh, come with your family,friends even ur enemies because spiritual food
go plenty full everywhere , Miracles sef no go stop, Signs and Wonder go dey flow like water and you sef go collect your own for free.
Jesus na Baba...
# Deeper life 2015
# Tell a Friend

1 Like 1 Share

Re: Deeper Life at it Again??? by Kyase(m): 10:38pm On Dec 07, 2015
Deeper life don dey do worldly tins ooo grin cheesy
Re: Deeper Life at it Again??? by RADDY1(m): 1:49pm On Dec 08, 2015
Kyase:
Deeper life don dey do worldly tins ooo grin cheesy





WHAT MADE U SAY THAT
Re: Deeper Life at it Again??? by Kyase(m): 4:12pm On Dec 08, 2015
RADDY1:






WHAT MADE U SAY THAT
Haba no tell me say you no sabi them

(1) (Reply)

Scriptures Expounded: The Hebrew Midwives... - Exodus 1:17 / What Should I Do In This Situation ? / Open Heavens Daily Devotional 16/02/16

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.