Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,106 members, 7,860,016 topics. Date: Thursday, 13 June 2024 at 11:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bomb Scare (480 Views)
Terrorist Public Bomb Scare Prank / Police Searching Santa Claus For Bomb / Bomb Scare At Ogbomosho (see Photo) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Bomb Scare by ibe9ja: 7:35pm On Dec 23, 2015 |
I Enterd a bus from kogi to kwara. After som mins, i decided to scare d passengers. So i brought out my fone.. And startd fakin a call.'' hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one i go press or d red one? Ok d red one? I go do am now'' come and see reactions... Igbo man: (picks his fone to make a call) '' hello Chukwudi, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from chiroki.. Yoruba woman: '' driver wêré,. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi.. I was just laughin inside until d hausa man sitin close to me said (to me)... Hausa man: '' oga abeg dat time wey u dey make call, where dem say make u press so dat d bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious through window.! Me wey dey play. |
Re: Bomb Scare by shena(f): 8:04pm On Dec 23, 2015 |
FTC what u did was gud cos u exposed the real bomber |
(1) (Reply)
Jokes Of The Day / Latest On The 2016 Budget,a Must Read For Everyone!! / ; Sen Bukola Sariki's Rival
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |