Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,833 members, 7,862,734 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:21 AM

BEDC/PHCN workers stealing scheme - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / BEDC/PHCN workers stealing scheme (601 Views)

See The State Of PHCN Pole In Ojodu, Lagos (Photos) / Funny PHCN Photos (share Your Experience With Them) / A Funny Way To Notifying PHCN Of Bill Payment (pictures) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

BEDC/PHCN workers stealing scheme by Nobody: 10:56pm On Dec 27, 2015
As I am writing to you now, i dey vex. I don't know if I am to write it in pidgin or English, cos when I dey vex na " pidgin I dey speak!


Dear Mod, I beg this thing dey vex me well well. Imagine wetin, these yeye BEDC workers dey do for our area o..
Imagine how these yeye pipo, come dey thief wire inside transformer. Just a day after Christmas, these BEDC workers come knock for our door say make all land lords of the area pay 5k each,so dem fit use am buy the wire wei dem remove. Summing the whole money to be 250k. Giving us the flimsy excuses that some cables has been removed from the transformer the previous night. How na? Who come comot those cables na?

I just dey vex cos, naw every time dem dey do this thing. last year it was 20k they requested.

I don't know if this is only happening in my area. make the relevant authorities look into this...


This is a new way of scamming customers...

we nor even dey get constant light. At the end of the month dem go dey bring 85k bill...

This thing dey pain me o....



I beg make pipo look into this nonsense...

I am reporting from Delta o...
Re: BEDC/PHCN workers stealing scheme by eme1n(m): 12:08am On Dec 28, 2015
Talk the area na, be speficic!! You dey paint all of dem with one brush??

1 Like

Re: BEDC/PHCN workers stealing scheme by Nobody: 9:52am On Dec 28, 2015
eme1n:
Talk the area na, be speficic!! You dey paint all of dem with one brush??



Na for Sapele. Shell road area.

(1) (Reply)

See What Buhari Has Caused Nigeria / God And The Right Hustle / How Does Someone Born On 29th Feb. Celebrates His/her Birthday Every Year?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.