Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,015 members, 7,838,553 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 04:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Meet Clemcykul (5478 Views)
Sam Milla Vs Clemcykul / Clemcykul! I Love You! / Saucekid and Clemcykul (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Meet Clemcykul by Phemour: 9:29am On Jun 19, 2009 |
Yes Phemi, you no dey tire at all. I like your spirit |
Re: Meet Clemcykul by clemcykul(f): 9:33am On Jun 19, 2009 |
lol bingo *invites all the calabar's in Nld* |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 9:59am On Jun 19, 2009 |
There's party? |
Re: Meet Clemcykul by Ben13: 10:30am On Jun 19, 2009 |
I dunno o |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 10:33am On Jun 19, 2009 |
wetin u sabi b4? |
Re: Meet Clemcykul by Ben13: 10:48am On Jun 19, 2009 |
Oya modify, u don do mistake type |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 10:56am On Jun 19, 2009 |
benbella |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 10:59am On Jun 19, 2009 |
momsco what's up? |
Re: Meet Clemcykul by blissieng(f): 11:00am On Jun 19, 2009 |
I fail to see the maffing latter! |
Re: Meet Clemcykul by Ben13: 11:03am On Jun 19, 2009 |
Oyinbo Lola, waddup jor I lurf ya wiff passion |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 11:06am On Jun 19, 2009 |
lova yaa tooo,abeg mak we no look uche face jare |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 11:09am On Jun 19, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 11:25am On Jun 19, 2009 |
Aunty Lolla |
Re: Meet Clemcykul by clemcykul(f): 11:40am On Jun 19, 2009 |
so lola is an aunt? i said it! that this girl is old! |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 11:50am On Jun 19, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 11:55am On Jun 19, 2009 |
She's my youngest aunty o, very young. Sweet 16 |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 12:02pm On Jun 19, 2009 |
clem u too get bad mouth,i no just old ooo,i be grandma lukin 16 |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 12:03pm On Jun 19, 2009 |
person wey dey deceive lola no too do well o |
Re: Meet Clemcykul by Ben13: 12:11pm On Jun 19, 2009 |
na me dey praise am inside bedroom na |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 12:13pm On Jun 19, 2009 |
My aunty lolla is d most beautiful lady on Nland and beyond |
Re: Meet Clemcykul by Ben13: 12:18pm On Jun 19, 2009 |
is that your final answer? |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 12:21pm On Jun 19, 2009 |
Yeah, my mom and my Ololumi are the most beautiful Ben20001: wetin u wan hear again |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 12:32pm On Jun 19, 2009 |
Ben20001: Please repeat d quextn tisha |
Re: Meet Clemcykul by Phemour: 12:42pm On Jun 19, 2009 |
Can i enter here? |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 12:45pm On Jun 19, 2009 |
Pass through the back door |
Re: Meet Clemcykul by Phemour: 12:47pm On Jun 19, 2009 |
is locked |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 12:53pm On Jun 19, 2009 |
You have no master key? |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 12:57pm On Jun 19, 2009 |
wen dem no invite him |
Re: Meet Clemcykul by Phemour: 1:00pm On Jun 19, 2009 |
You have no master key?i dont have master key ooooooo wen dem no invite himi don even enter sef |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 1:11pm On Jun 19, 2009 |
i no fit shout |
Re: Meet Clemcykul by Phemour: 1:15pm On Jun 19, 2009 |
you better dont coz if you do . . . . . . .you go smell shit |
Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 1:27pm On Jun 19, 2009 |
You wan shit? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
If U Get D Ansa Make Mod Ban Me / Free Mtn Recharge Card / Funny Profile Names
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |