Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,779 members, 7,866,049 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 10:39 AM

Dis Headies - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Dis Headies (424 Views)

Ex-BBNaija Ahneeka Rocks See-Through Dress To Headies Nominee Party (Photos) / Efe Looks Like Headies Award - Female Fan (Video, Photos) / Bovi's Epicness In The Headies (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dis Headies by Nobody: 9:53am On Jan 02, 2016
I no just fit shout for dis headies... How katapot go win best video wen woju dey dere.. How come.. Na jazz. Katapot is d worst video ever... Person enter market dem dey stone am.. Small time e meet geh.. Pple stop to dey stone dem con dey look.. As in enh I no fit shout because na headache I go get... Dem no prepare.. Pple vote based on I like I like him.. Dey dnt vote on talent.. All tho Sha say reekado get talent I'm no suppose win Sha.. Even Lil kesh no suppose I'm lyrics na wack sumtin... Efejoku MI sef.... Wetin Im dey talk.. Na sweet im song dey sweet. Na Bleep up.. 365days planning fr olosho rubbish.

(1) (Reply)

Kidnappers In Hot Soup As Rich Man Dies In Their Custody / Davido And Billionaire Dad Performs Together On Stage / Don Jazzy/olamide Make Up,take Picture Together.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.