Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,157,984 members, 7,835,299 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. (987 Views)
We Found This Photo Annoying- Whose Uncle Is this? / Guys Make Un Join Hands And Solve This Abeg / When Olamide's "street ti take over" slang is taking over everywhere. (2) (3) (4)
Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by Nobody: 10:38pm On Jan 09, 2016 |
whose uncle be this abeg.new style ti take over. 1 Share
|
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by ChrisMaryS: 10:41pm On Jan 09, 2016 |
lol... |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by bustykasa(f): 10:41pm On Jan 09, 2016 |
Lol |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by Deapexboy(m): 10:42pm On Jan 09, 2016 |
na was oooo |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by shegsrules(m): 10:42pm On Jan 09, 2016 |
No be uncle Solo from warri wey dey leave for kumasi b dis |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by utenwuson: 10:45pm On Jan 09, 2016 |
Aswear na ma uncle! hin too get badt swagzzzz |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by osesology(m): 11:02pm On Jan 09, 2016 |
If to say na Timaya or Olamide sample dis wan now, dem go say na d new swag. cos dis man looks broke, blokes dey para. |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by whithawk(m): 11:06pm On Jan 09, 2016 |
Why na.. Why are people like this? How can this man do this kind of thing and still have the mind to pose for a shot? This is just wickedness! |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by Nobody: 11:18pm On Jan 09, 2016 |
Pastor Habeeb |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by tobisco29(m): 11:22pm On Jan 09, 2016 |
Na does ancient...Bros wen dey over dress to go for a date for the first time to impress the lady Abeg show me the lady he wants to see. |
Re: Whose Uncle Be This Abeg.new Style Ti Take Over. by mrtegation99(m): 11:32pm On Jan 09, 2016 |
endtime swag |
(1) (Reply)
Caption This Photo : / It's Saturday And Here Comes The Selfie Of The Weekend.. / See How Tesco Mobile Destroyed Twitter User With An Epic 'clap Back'
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |