Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,283 members, 7,811,836 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:52 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / London Based Naija Guy Available For London Based Girl (697 Views)
I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only / Wifey Material Gettin Scarce For London / London Based Naija Woman Looking For Love, Friendship: All Of The Above (2) (3) (4)
London Based Naija Guy Available For London Based Girl by whobemumu(m): 11:50pm On Jun 17, 2009 |
hi am nigerian , all the lovely things girls need in a guy , ps must be resident in london , i no de for long distance matter! |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by whobemumu(m): 1:02am On Jun 19, 2009 |
ok i am assuming it is becos i no drop my address na im una never de rush , ok oh this is your last chance after this na to go follow oyibo na una push me after them go dey complain say man no de toast them !!!!!!!!!!!!! |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by tpiah: 4:19am On Jun 19, 2009 |
you sure say the oyibo no dey your side as you type? |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by Lexiwhite(m): 7:56am On Jun 19, 2009 |
whobemumu: Dem don worwor finish, and their brain scatter as dem comot plane for heathrow see oyinbo . |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by whobemumu(m): 7:59am On Jun 19, 2009 |
e never de yet , but if una no hurry for this awoof bonanza then e go set , |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by tpiah: 10:42pm On Jun 19, 2009 |
where's the awoof bonanza? na inside this nairaland e dey? |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by whobemumu(m): 11:06pm On Jun 19, 2009 |
na me be the awoof na this kain man for free? going, going, |
Re: London Based Naija Guy Available For London Based Girl by tpiah: 12:52am On Jun 21, 2009 |
well, cant fault your presentation but the problem as usual is you have a lot of competition and besides, nairaland males in general need to rebrand their image. I know they'll try to be even worse now they're being called out but he who has ears to hear let him hear. I don talk my own. |
(1) (Reply)
I Need A Girlfriend From Edo (auchi) / God is love / Birth Day Match Maker For Pple Born On May.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |