Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,302 members, 7,819,024 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:10 AM

HEADIES CATASTROPHY!!! (pidgin) - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / HEADIES CATASTROPHY!!! (pidgin) (589 Views)

Ex-BBNaija Ahneeka Rocks See-Through Dress To Headies Nominee Party (Photos) / Jidenna Speaks Pidgin With Donjazzy. "How We Go Take Connect When I Land Naija?" / Bovi's Epicness In The Headies (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

HEADIES CATASTROPHY!!! (pidgin) by lascopes(m): 5:04pm On Jan 11, 2016
Dem say d mata don finish but 2 me, e still dey ring for my head.
I siddon look wetin dey happen for the background not b'coz say I b bariga pikin but make we look am for better view, all of us know say reekado no sing anything.
I don waka go many club, I never hear d.j play any song wey resemble reekado voice. No b say I dey beef dem oooo. But, make we talk true, apart from lil' kesh music wey only him do, even d once wey b say other musician con beg am to make d music make brain and dance-able, all of dem na hit back to back.
Lil' kesh na curry and thyme to any beat wey him enter and u fit confam am by yoursef. Olamide don talk am for "ENI DURO" say what d hell wey him go go dey do for "STAR QUEST". Na true him talk, abeg make una leave dirty for lawma and talk true if we c am. Na my own point of view oooo, make una no vex

(1) (Reply)

FIFA Ballon D'or - The Good, The Bad And The Ugly [hilarious Photo] / Must Read: ‘kill Dumb Jazzy’ – By Bayo Omisore / Don Jazzy Should Be Killed? (read These Revelations)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.