But Why!!! - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › But Why!!! (615 Views)
| But Why!!! by EOOJ(op): 9:20am On Jan 17, 2016 |
The boy just dey feel himself ![]()
|
| Re: But Why!!! by midehi2(f): 9:22am On Jan 17, 2016 |
na so dem take dey start |
| Re: But Why!!! by EOOJ(op): 9:33am On Jan 17, 2016 |
Hmmm, ok o |
| Re: But Why!!! by hfinest1(m): 3:34pm On Jan 17, 2016 |
see the only place wey the stupid boy see to put hand... see as he grab am like say he dey hold unto his life and destiny |
