Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,584 members, 7,958,803 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 01:51 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband (53106 Views)
When You Wear Your Favourite Outfit But Nobody Is Feeling It (pic) / A Head Cracking Riddle For All NL Solve It If You Can / All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husbands! (remix) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (Go Down)
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by holythug(m): 5:03pm On Sep 30, 2009 |
for wetin |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13: 5:12pm On Sep 30, 2009 |
Anabel: this new tatfo no dey look face abi? dem swear for you |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 5:53pm On Sep 30, 2009 |
hahahahhahha |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13: 6:17pm On Sep 30, 2009 |
laff well na |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 1:52am On Oct 01, 2009 |
chai, dis gurl don live face me I slap u bfr, na real bush gurlie |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 9:38am On Oct 01, 2009 |
why hmmin na talk ya own |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 9:56am On Oct 01, 2009 |
commot jor |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 10:14am On Oct 01, 2009 |
wia u dey waka go without ya walkin stick |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 10:14am On Oct 01, 2009 |
wia u dey waka go without ya walkin stick |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 10:18am On Oct 01, 2009 |
u know tell me say you dey use walking stick na |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 10:40am On Oct 01, 2009 |
good evening peeps! |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by chibaby5(f): 10:56am On Oct 01, 2009 |
Mornin u mean |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 10:59am On Oct 01, 2009 |
it is morning na |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bydot1(m): 11:03am On Oct 01, 2009 |
Na him bendon select wrist watch cause am |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 11:24am On Oct 01, 2009 |
una don beging look for ma trouble o |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 11:56am On Oct 01, 2009 |
na who dey look for trouble |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by busybody20: 12:37pm On Oct 01, 2009 |
by.dot: oo boy that was wicked! but nor be u give am d bendon select wristwatch? |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 2:08pm On Oct 01, 2009 |
no mind the calinto |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by candylips(m): 2:16pm On Oct 01, 2009 |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 3:19pm On Oct 01, 2009 |
though i walk thru the valley of the shadow of ur ugly face i fear no evil |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Anabel(f): 5:39pm On Oct 01, 2009 |
wht are you guys nagging about @candy lips, by dot, sylve, busybody |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by D1KeleVra(m): 10:19pm On Oct 01, 2009 |
i smell somn |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by chibaby5(f): 10:29pm On Oct 01, 2009 |
me 2 |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by D1KeleVra(m): 10:37pm On Oct 01, 2009 |
thought u had a cold . . . wut it do? |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by chibaby5(f): 10:44pm On Oct 01, 2009 |
imagine ds boi i no get cold jor . . . me koolio n u?? |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by D1KeleVra(m): 10:48pm On Oct 01, 2009 |
i'm good. . . wondering where errbody is |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by chibaby5(f): 10:50pm On Oct 01, 2009 |
u think err1 na gateman lyk u |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by D1KeleVra(m): 10:53pm On Oct 01, 2009 |
lol i can see u have the night to urself. . . u tomato and atarodo seller |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by chibaby5(f): 10:59pm On Oct 01, 2009 |
dnt get it twisted am in da comfort of ma bed. . . itz unfortunate na nyt shift job u deh do errday |
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by D1KeleVra(m): 11:03pm On Oct 01, 2009 |
yea yea. . . that's what else would u say than "am in da comfort of ma bed" . . . it's a gigantic lie, tell me what night job u hanging on to with ur dear lofe. . . . . and u don't get it twistd, my hight shift job is tha bomb |
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100)
And She Finally Introduces You To Her Family (Funny Memes) / 10 'NEPA Moments' We've All Had (with Pictures) / Dani And Sons Off To Watch A Movie. . .
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |