Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,471 members, 7,830,368 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 08:26 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2562396 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 8:11pm On Feb 17, 2016
justified10:
make una welcome into d building, d one and only prophet wey dey Golden city, d one dat saw dat I shall not b in d same place with spinxytinxy(and it came to pass)....prophet Shammak.
cc

greycious

chumaster

yorme..


guess what? logodwhiz is in d building..
Yes o, make i quickly welcome you Shammak. We need more of ur pophesy here esp now that our June/July fate is unknown. What's ur say on this?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 8:13pm On Feb 17, 2016
my pple hw una dey I troway salute o
cc
justified10
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:14pm On Feb 17, 2016
bolagabriella:

Shammak! Hope u dey hear
Yes o... My ear don pick am buh my brain no dey pick am cry
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:15pm On Feb 17, 2016
ma pple, tym don reach for me to announce d election result(though una don know d winner already)..

I just dey take style wait for our invited guests

plus citizens lyk chumaster, yorme, abbie25,and d rest... e b lyk traffic much for road...abi una get flat tyre ni? abi OPC catch una ni?


make I just chill small sha, make DJ dey play muzic. d next time I grab d mic, na to announce result and proclaim d name of dis great city of exceeding grace.. thank u.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:16pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
my pple hw una dey I troway salute o
cc
justified10
Oga afira... Go buy me chilled kerosene.. U no need go Bolagabriella side, abbie25 sef dey sell am
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraih(f): 8:20pm On Feb 17, 2016
#knock knock,
I am Fraih, I'm here with my people all the way from A16; Shammak, Fraiser, SC31, LogoDWhiz, Beckytee.
We bring you Goodness. And we're to witness the naming ceremony of this city. smiley

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:20pm On Feb 17, 2016
bolagabriella:

I lk ur spirit,e be lk say mk i leave all dose teeth remover 4 GC and come here..
*thinking* mayb i shld rent out my space out in GC
Abeg enter o,ours na schengen o,multiple entry e be,lease your space 4 GC for 2months and come enjoy the cool breeze of GL.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:21pm On Feb 17, 2016
chumaster:
Yes o, make i quickly welcome you Shammak. We need more of ur pophesy here esp now that our June/July fate is unknown. What's ur say on this?
Chill...Make I consult God

BTW... Una go sacrifice someone for here make hn con learn work coz I dey busy nowadays... Ministrations everywhere, mentoring all over the globe, role modeling all over the bulb etc
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:22pm On Feb 17, 2016
Fraih:
#knock knock,
I am Fraih, I'm here with my people all the way from A16; Shammak, Fraiser, SC31, LogoDWhiz, Beckytee.
We bring you Goodness. And we're to witness the naming ceremony of this city. smiley
Bae mi lo spoke yen


Oga pressy, justified10... Wen be d naming ceremony

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:23pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Chill...Make I consult God

BTW... Una go sacrifice someone for here make hn con learn work coz I dey busy nowadays... Ministrations everywhere, mentoring all over the globe, role modeling all over the bulb etc
dem dey learn prophet work? fraih, u c ur husband?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:23pm On Feb 17, 2016
MissOyin:


Uwlc. So what tym z d after party for d indpendent
Erm,erm,na dem Yormes,Justified10,Chumaster go reply that one o,me i just dh observe for now.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by bolagabriella: 8:24pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Yes o... My ear don pick am buh my brain no dey pick am cry
Lol...i no say ur brain no dey pick dat kind tin
Mtcheew,u beta go wash ur head 4 river niger
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by MissOyin(f): 8:24pm On Feb 17, 2016
Dreamcome2ru:

Erm,erm,na dem Yormes,Justified10,Chumaster go reply that one o,me i just dh observe for now.
Okay
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:25pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Broda abeg shey plastic dey? Can sef don dey kill person na only plastic I dey resistant to
LOL,pastor of life(Alagba Aye)uwc bro,Oya nah,what's the prophesy for tonight?plastic plenty.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by bolagabriella: 8:25pm On Feb 17, 2016
Dreamcome2ru:

Abeg enter o,ours na schengen o,multiple entry e be,lease your space 4 GC for 2months and come enjoy the cool breeze of GL.
Haaa wat a tempting offer
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:26pm On Feb 17, 2016
Shammak:

Bae mi lo spoke yen


Oga pressy, justified10... Wen be d naming ceremony
walai, I tire for ma pple.. abi d bottle wey dem break for golden city don injure dem ni?


make we start program, na only 2 citizens and plenty guests dey around. chai.


chumaster, yorme, abbie25, greycious...wetin dey hapn?

na 8,30pm b d last tym o. me no go shift again..una go watch am for vcd, camera men are available
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abbeyunique2(m): 8:26pm On Feb 17, 2016
Good evening ladies and gentlemen, hope u guys are doing. i just wanna pay una curtsey visit. hope the wine remain sha make we wash the birth of this new city. May God bless u all. justified10, fraih, shammak, where una dey
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraih(f): 8:27pm On Feb 17, 2016
justified10:
dem dey learn prophet work? fraih, u c ur husband?
No naa, no be like that, someone needs to be mentored and followed up. Remember samuel in the Bible was with Eli.
Prophet shammak just need someone that will undergo discipleship under him.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:28pm On Feb 17, 2016
MissOyin:
Okay
after party dey start by 8.35pm.,
as guys plenty pass babes for here, na lyk 4 guys go rock only u o..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Beckytee(f): 8:28pm On Feb 17, 2016
Fraih:
#knock knock,
I am Fraih, I'm here with my people all the way from A16; Shammak, Fraiser, SC31, LogoDWhiz, Beckytee.
We bring you Goodness. And we're to witness the naming ceremony of this city. smiley
yes oooo, here we are.... sat at one corner viewing how d preparation dey go
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:30pm On Feb 17, 2016
Fraih:

No naa, no be like that, someone needs to be mentored and followed up. Remember samuel in the Bible was with Eli.
Prophet shammak just need someone that He will undergo discipleship.
c as she intelligently defend ha husband... chai..

make dreamcome2ru go learn work den.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Beckytee(f): 8:30pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:
Good evening ladies and gentlemen, hope u guys are doing. i just wanna pay una curtsey visit. hope the wine remain sha make we wash the birth of this new city. May God bless u all. justified10, fraih, shammak, where una dey
hmmm courtesy visit abi na bae u find come here.... God dey ooo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by MissOyin(f): 8:31pm On Feb 17, 2016
justified10:
after party dey start by 8.35pm.,
as guys plenty pass babes for here, na lyk 4 guys go rock only u o..
Ehn don't worry bolagabriella will tke my place
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 8:31pm On Feb 17, 2016
it's 8.30PM and I'm here smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:31pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:
Good evening ladies and gentlemen, hope u guys are doing. i just wanna pay una curtsey visit. hope the wine remain sha make we wash the birth of this new city. May God bless u all. justified10, fraih, shammak, where una dey
wine yapa... u go want can orijin?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:31pm On Feb 17, 2016
justified10:
dem dey learn prophet work? fraih, u c ur husband?
No be so.. I go just confer the power on top that person... I get many robe wey I don soak inside prayer water. (Remember Elijah and Elisha na)

Me I no want Gehazi sha
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:31pm On Feb 17, 2016
bolagabriella:

Haaa wat a tempting offer
Very soon,our economy go blow kaboom,foreign investors go invest for our nation,secure your visa and be part of us as we re-write our history tonight.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:32pm On Feb 17, 2016
Greycious:
it's 8.30PM and I'm here smiley
waserey.. ur head dey Dia.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 8:33pm On Feb 17, 2016
Fraih:
#knock knock,
I am Fraih, I'm here with my people all the way from A16; Shammak, Fraiser, SC31, LogoDWhiz, Beckytee.
We bring you Goodness. And we're to witness the naming ceremony of this city. smiley
Thanks much.
but remember if u don't have ur ankara, there won't be semo for u grin

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Abbeyunique2(m): 8:33pm On Feb 17, 2016
Beckytee:
hmmm courtesy visit abi na bae u find come here.... God dey ooo
Otigbagbe pe iwo nikan soso ni ololufemi ni? oju kan ni ada mi ni. #ifewagbona nah.
nah party i come do
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 8:33pm On Feb 17, 2016
Fraih:

No naa, no be like that, someone needs to be mentored and followed up. Remember samuel in the Bible was with Eli.
Prophet shammak just need someone that will undergo discipleship under him.
Well said! kiss

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 8:34pm On Feb 17, 2016
justified10:
waserey.. ur head dey Dia.
Tnx bro
let the ceremony begin.
na after party I dey wait for wink

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.