Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,389 members, 7,861,078 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:17 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1390) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2579862 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1387) (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:26pm On Oct 17, 2016
sharliz:
u this lazy boy ... u sure u wanna serve or u wanna play, I pray ur PPA tie u down very well... see as don plan everything n u don finish ur service in ur mind sef..hmmmm u like house sef omo mummy
PPA tie me down!? with what? rope?

I wan do pass teach? and on a gud day, dem go get teacher, So I b assistant..

and if nysc think say I go serve for north, they should think twice.. cos I won't serve an Hausa man..how many Hausa dey go service cheesycheesycheesycheesycheesy

d only thing wey go pain me is if redeployment no work..chai
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:27pm On Oct 17, 2016
kapable75:
Ehe just.ifiedcoyy, person trick me say my school don upload. naim i come run like person wey wan go collect pension come see "no record found" hai, e pain me eh naim i understand wetin you dey go 2tru grin
I don decide say i no go check am till everybody tell me say fut done upload. where chumaster self
bro, dats d best thing o.

na 2 different pple wan dey help me check now..if dem see am, dem go just tell me grin

no record found hurt pass make gf leave person cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:28pm On Oct 17, 2016
sharliz:
lol dnt worry dear .. we all r going to camp
Redeem camp abi grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:28pm On Oct 17, 2016
kapable75:
They be like "uploading is inconclusive cheesy"
registration is inconclusive cheesycheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:29pm On Oct 17, 2016
kapable75:
kwakwakwakwakwakwa!!! i laugh like native fowlgrin
lol cheesycheesycheesy


krakrakrakrakra I laff like yhenny cheesycheesycheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016
Rebekkah:


my ever bubbulous legendgup how you.

You're in this right

Am fine dearie....Me I af registered oh
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016
QueenVina:



Yep.... Saw it live

Ya, its true, I af registered
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016
chuksp09:

hw fr u? u don see ur name online?

Yes, yours?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:31pm On Oct 17, 2016
kapable75:
Redeem camp abi grin
datz good ooo u seem like prayer warrior to me sef nutty uuuu.. r u whynin ur big sis
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:31pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
bro, dats d best thing o.

na 2 different pple wan dey help me check now..if dem see am, dem go just tell me grin

no record found hurt pass make gf leave person cheesy
Hahahahahaha!! you don turn director be thatunto employers of labour things. what if both of them no understand your matric no
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:33pm On Oct 17, 2016
sharliz:
datz good ooo u seem like prayer warrior to me sef nutty uuuu.. r u whynin ur big sis
Are my mad? you are not steering nagrin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:35pm On Oct 17, 2016
kapable75:
Hahahahahaha!! you don turn director be thatunto employers of labour things. what if both of them no understand your matric no
hahahahahaha

why dem no go understand ma matric number? e no long like ATM number na. very short and no single alphabet.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:36pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
PPA tie me down!? with what? rope?

I wan do pass teach? and on a gud day, dem go get teacher, So I b assistant..

and if nysc think say I go serve for north, they should think twice.. cos I won't serve an Hausa man..how many Hausa dey go service cheesycheesycheesycheesycheesy

d only thing wey go pain me is if redeployment no work..chai
if redeployment no work it means God has a great plan for u in sambisa forest n u cud be our Moses getting the remaining chibok galz n defeat d BH jst open ur heart to it n be our hero darl.. plus wetin Hausa do u gan sef .. wat did ur Bible tell u abt love
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:37pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
lol cheesycheesycheesy


krakrakrakrakra I laff like yhenny cheesycheesycheesy
You mean say yhenny dey laugh like vulture be thatcheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:39pm On Oct 17, 2016
kapable75:
Are my mad? you are not steering nagrin
u r notmad na.. so wir u intend serving or na osun like my son justified
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:39pm On Oct 17, 2016
sharliz:
if redeployment no work it means God has a great plan for u in sambisa forest n u cud be our Moses getting the remaining chibok galz n defeat d BH jst open ur heart to it n be our hero darl.. plus wetin Hausa do u gan sef .. wat did ur Bible tell u abt love
chibok girls kor, cheeseballs boys ni.

Hausa no do me anything.. but why dem no dey serve? dem go just dey do "alimajiri" up and down.

make dem sef serve na cheesy

for dis GL, I Neva see one single Hausa cheesy

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:39pm On Oct 17, 2016
sharliz:
if redeployment no work it means God has a great plan for u in sambisa forest n u cud be our Moses getting the remaining chibok galz n defeat d BH jst open ur heart to it n be our hero darl.. plus wetin Hausa do u gan sef .. wat did ur Bible tell u abt love
you follow for the chibok geelz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:40pm On Oct 17, 2016
kapable75:
You mean say yhenny dey laugh like vulture be thatcheesy
na dis one wey u talk now go force me to bed.

yhenny has a sexy lafta fa. lafta wey dey burst brain cheesycheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:42pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
chibok girls kor, cheeseballs boys ni.

Hausa no do me anything.. but why dem no dey serve? dem go just dey do "alimajiri" up and down.

make dem sef serve na cheesy

for dis GL, I Neva see one single Hausa cheesy
our Moses come n do ya work n stop hiding plus dem dey bt dey r hidding jor
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:42pm On Oct 17, 2016
sharliz:
u r notmad na.. so wir u intend serving or na osun like my son justified
Tufiakwa!!
osun ko omoon ni
ogun all the way ==>
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:43pm On Oct 17, 2016
good night friends..
c ya all tomoro.
I love you.!!! yes, u!!! smileysmileysmileysmileysmileysmileysmileysmiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:44pm On Oct 17, 2016
kapable75:
you follow for the chibok geelz
lol nuttty
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:45pm On Oct 17, 2016
kapable75:
Tufiakwa!!
osun ko omoon ni
ogun all the way ==>
ehn ehn u people sud do ogun well takia of it for us ooo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:45pm On Oct 17, 2016
sharliz:
our Moses come n do ya work n stop hiding plus dem dey bt dey r hidding jor
hide and seek ni.

warefa, I don't want north even if it is abj.

I'm OK with osun grin

I trust God for this. but if I get north, den we re togeda. same state, same local govt, same PPA even if na sambisa. tor
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:46pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
hahahahahaha

why dem no go understand ma matric number? e no long like ATM number na. very short and no single alphabet.
I pray so o!! cos as i see "no record found" i come dey recheck the detail cos e fi be say na me do mistake gringringringrin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:49pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
good night friends..

c ya all tomoro.

I love you.!!! yes, u!!! smileysmileysmileysmileysmileysmileysmileysmiley
Me Self Love You!! you know yourself!! yes you.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:50pm On Oct 17, 2016
justifiedcoyy:
hide and seek ni.

warefa, I don't want north even if it is abj.

I'm OK with osun grin

I trust God for this. but if I get north, den we re togeda. same state, same local govt, same PPA even if na sambisa. tor
justified y na... y wud u want me in d north is not fair na.. do u know aw hard af been praying..plz m begging u jst reverse it plz plz plz plz plz.
Olorun maje 50times
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:51pm On Oct 17, 2016
sharliz:
ehn ehn u people sud do ogun well takia of it for us ooo
For Sure Na!! as your small bro i'll surely do that.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:52pm On Oct 17, 2016
sharliz:
justified y na... y wud u want me in d north is not fair na.. do u know aw hard af been praying..plz m begging u jst reverse it plz plz plz plz plz.
Olorun maje 50times
She's feawing pastor.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:54pm On Oct 17, 2016
kapable75:
For Sure Na!! as your small bro i'll surely do that.
do u have a choice. N be a gud boy I will af spy dir watching every step u take u hear
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 11:55pm On Oct 17, 2016
[quote author=skiberg post=50280981][/quote]

Dgods orf my 14 babasis and 16 matanasis will make ur numenklakla appear tomorrow daydiringa...inshallauh inshajesus.


wok timutimu!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Tosaino21(m): 11:56pm On Oct 17, 2016
Kaysy and Justified I hail u OOooo and odas in d house...

(1) (2) (3) ... (1387) (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.