Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,446 members, 7,830,226 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 06:10 PM

My Scam Fear Led To Goodies - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / My Scam Fear Led To Goodies (598 Views)

Political Interference In CBN Operations Led To Recession – Moghalu / MMM Participants In Fear As Ultimate Cycler Crashes / Nigerians Must Begin To Overcome The Fear Of Becoming An Entrepreneur Now!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Scam Fear Led To Goodies by jou9d: 11:56am On Feb 25, 2016
i no too sabi english but make una manage the pidgin i fit write.
Na jeje i sit down for office dy facebook as work no dy i come see advert say buy fan for N650 my mind be say na scam or dy one use am drive traffic na so i just say make i click see wetin dy happen first dy give me free bid credit wey make me dy wonder say whats up wetin that one mean naso i see say no be buy na bidding website i dy. As i use the free bid credit finish i see say i go buy new bid credit with N100 but the minimum i go fit buy na N500 i fear dy one scam me but i decide to use N500 play to my surpise i bid for two phone and power bank say at least make i form for town to my surprise dy call me say i don win the bid say make i come collect am as a sharp guy i no go alone i carry two of my friends with me incase na scam cause na Lagos we dy to cut the story short i reach there and the bid wey i bid na 9k for two android phone and power bank as i see the stuff i go atm go cash money and i open the phone make he no be fufu dy inside know i don chop two phone and powerbank for 9k. the webite na www.naijabidzone.com make una bid b4 dy go say market don finish na the picture wey i snap dy below cause i know say some go say picture or i no believe grin grin

Re: My Scam Fear Led To Goodies by monlawal(m): 12:02pm On Feb 25, 2016
Abeg wetin be this babe name? You get her number?
Re: My Scam Fear Led To Goodies by jou9d: 12:44pm On Feb 25, 2016
monlawal:
Abeg wetin be this babe name? You get her number?

I fit give you their office address make you go collect her number tongue tongue

1 Like

Re: My Scam Fear Led To Goodies by adadioranmah(f): 1:19pm On Feb 25, 2016
monlawal:
Abeg wetin be this babe name? You get her number?
Sharp guy.......

1 Like 1 Share

Re: My Scam Fear Led To Goodies by monlawal(m): 8:17pm On Feb 25, 2016
No time to waste time my dear

But
















You fine sha

adadioranmah:

Sharp guy.......

(1) (Reply)

Property For Running A Restaurant For Sale/lease / LATEST ARRIVAL! Imported Elegant Rivet Diamond Dial Bracelet Women Leather Watch / Hate Referring & Recruiting? How We Make Serious Money$$ PER Month.no Recruiting

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.