Pidgin Proverbs - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Pidgin Proverbs (1868 Views)
1 Reply
| Pidgin Proverbs by eduezeyim(op): 6:42pm On Jul 17, 2009 |
lets post our funny pidgin proverbs here. pikin wey say im mama no go sleep, no go sleep if one won chop frog, make e chop d one wey get egg walker walker pikin, go cool down when e carry bele u no fit dey shit, open mouth dey laugh at the same time. Agaracha must come back |
| Re: Pidgin Proverbs by Arcani: 6:59pm On Jul 17, 2009 |
Awon Niger Delta, tiredi yin re o |
Funniest Pidgin Proverbs Ever • Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... • Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too • 2 • 3 • 4
World's Greatest Blunders • Once Bitten, Twice Shy!!! Lol! • What Will You Do If You Were In This Situation.